Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Igwuruta OSPAC in Rivers State has apprehended a man over causing harm that reportedly affected another man's private organ.

77,160 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

La babe profil fotoğrafı
La babe3 ay önce

'Na so him dey be? No...... Oya make we dey go police station' 😆😆😆

Ease profil fotoğrafı
Ease3 ay önce

I go comot all your teeth just now 💀☻

OKERE JUSTICE CHIDI  profil fotoğrafı
OKERE JUSTICE CHIDI 3 ay önce

Be like say 80% of the people for this country foolish o😂😂😂 what's this madness???

iBurg♟️ profil fotoğrafı
iBurg♟️3 ay önce

This is complete nonsense Wetin Dey worry people for this country? Them their ur prick how?? Which kind yeye lie be this

CT (HNIC) profil fotoğrafı
CT (HNIC)3 ay önce

Rubbish?!!! Arrant nonsense. Illiteracy!!! No law will hold him for whatever you're accusing him for. Nothing do your prick. Fools. Primitive people

Robinson Akpu profil fotoğrafı
Robinson Akpu3 ay önce

Since I small naim I don dey hear preeq disappear, today wey I feel say I go see the video them come fall hands. Which one be na so e dey be? We sef for see jare

Harry Williams profil fotoğrafı
Harry Williams3 ay önce

Nah once i check if my own still dey

ygnutti profil fotoğrafı
ygnutti3 ay önce

Religious idiots, jazz believers, daftests of the daftssss. Disgusting maggots🤮. Where the fuck is your brain fgs??????? I hate y'all fr, innocent man see what they doing to him smh. How can ur body part disappear, wtf is even that mehn🤦🤣.

Susan Cassidy profil fotoğrafı
Susan Cassidy3 ay önce

I know this man from okirika, he’s even a retired police officer

Susan Cassidy profil fotoğrafı
Susan Cassidy3 ay önce

Igwuruta ospac should be careful with dasol oo if anything happen to him hmmm make I no talk, I know dasol reach house he can never beg that man for tp and he’s a stammerer he doesn’t communicate well

Ricardo Jr. profil fotoğrafı
Ricardo Jr.3 ay önce

How can this be true, pls who has encountered this before and is it true for penis to get lost ?

Caliph Dream-tease♐️ profil fotoğrafı
Caliph Dream-tease♐️3 ay önce

How e dey possible to just touch pesin and preeq go vanish? We mumu too much for dis country. See as dem just dey punish innocent man for nothing wey no be say him use knife cut am.

Theodee profil fotoğrafı
Theodee3 ay önce

That is an innocent man you are accusing and assaulting. There is no such thing as a male organ magically disappearing. It is an absolute nonsense.

Ruby😈 profil fotoğrafı
Ruby😈3 ay önce

If u knw how many thousands of innocent peoples this mumu superstitious lies don kill through jungle justice ehn, Nigerians are dummy’s

Casmir Ajems profil fotoğrafı
Casmir Ajems3 ay önce

Dem still dey collect people preak?

DUE profil fotoğrafı
DUE3 ay önce

See Association of foolish people! Why is there always a handshake between ignorance and Poverty to the extent hat people with mobile phones and data would believe this kind of balderdash!

Angel gaga profil fotoğrafı
Angel gaga3 ay önce

Lol your preeq dey na but you say him collect am. Just find ashawo suck am he e go return back.

MOVEMENT🪼 profil fotoğrafı
MOVEMENT🪼3 ay önce

Na ugwuta una changed to ugwuruta 🙄🙄🙄 Una shame dey shame Nigerians 🤣🤣

Aiphy profil fotoğrafı
Aiphy3 ay önce

Make we see the pr*ck na! Which nonsense cameraman them give job?

Xtankelvin_Trentz (BPharm, mPSN) profil fotoğrafı
Xtankelvin_Trentz (BPharm, mPSN)3 ay önce

This are gangs They bully and intimidate unsuspecting people

Pac_Wayne profil fotoğrafı
Pac_Wayne3 ay önce

D man don swap em prick 😂

Nonso profil fotoğrafı
Nonso3 ay önce

Nonso keh? I was crashing out already 😭

geniuxxx profil fotoğrafı
geniuxxx3 ay önce

This has to be a skit😂😂😂

TOTOFX profil fotoğrafı
TOTOFX3 ay önce

PREEQ WEH DON BEND UNTOP OKRIKA ASHAWO TOTO NA WETIN U DEY PLAN ANOTHER MAN UNTOP?

MONTERO 👻 profil fotoğrafı
MONTERO 👻3 ay önce

This video deh mud meeee 😭😭😭

Viral 🌟 profil fotoğrafı
Viral 🌟3 ay önce

Where's the complete video?

jayD🐐 profil fotoğrafı
jayD🐐3 ay önce

What nonsense is that, which one is person preek loss una de beat am, be like una de craze

G profil fotoğrafı
G3 ay önce

Show us the preeq make we decide police sabi lie.

comona profil fotoğrafı
comona3 ay önce

I’m genuinely tired dawg😅

Michael Aduloju profil fotoğrafı
Michael Aduloju3 ay önce

Free the innocent civilian biko smh

Nne na Nna m profil fotoğrafı
Nne na Nna m3 ay önce

Ignorance is a disease,tell that man to pull down his pants,let the world be the judge,for sure his something is micro by nature,and not any body's fault,may what you People are doing to that bleeding innocent man return 100 times back to una. zombies without brain

papa profil fotoğrafı
papa3 ay önce

Make una leave yeye Talk. Poor Men hate fellow poor Men. Oga never has this story been True. Leave that innocent man/he might be a thief, but not an organ thief.

Kosi profil fotoğrafı
Kosi3 ay önce

So this stuff still dey on board?

Ajah David profil fotoğrafı
Ajah David3 ay önce

A man with no prick is not longer a man😭😭😭😭

Mr Àjé profil fotoğrafı
Mr Àjé3 ay önce

Wonders shall never end.

Benzer Videolar