Loading video...
Video Failed to Load
Igwuruta OSPAC in Rivers State has apprehended a man over causing harm that reportedly affected another man's private organ.
77,160 views • 3 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

'Na so him dey be? No...... Oya make we dey go police station' 😆😆😆

I go comot all your teeth just now 💀☻

Be like say 80% of the people for this country foolish o😂😂😂 what's this madness???

This is complete nonsense Wetin Dey worry people for this country? Them their ur prick how?? Which kind yeye lie be this

Rubbish?!!! Arrant nonsense. Illiteracy!!! No law will hold him for whatever you're accusing him for. Nothing do your prick. Fools. Primitive people

Since I small naim I don dey hear preeq disappear, today wey I feel say I go see the video them come fall hands. Which one be na so e dey be? We sef for see jare

Nah once i check if my own still dey

Religious idiots, jazz believers, daftests of the daftssss. Disgusting maggots🤮. Where the fuck is your brain fgs??????? I hate y'all fr, innocent man see what they doing to him smh. How can ur body part disappear, wtf is even that mehn🤦🤣.

I know this man from okirika, he’s even a retired police officer

Igwuruta ospac should be careful with dasol oo if anything happen to him hmmm make I no talk, I know dasol reach house he can never beg that man for tp and he’s a stammerer he doesn’t communicate well

How can this be true, pls who has encountered this before and is it true for penis to get lost ?

How e dey possible to just touch pesin and preeq go vanish? We mumu too much for dis country. See as dem just dey punish innocent man for nothing wey no be say him use knife cut am.

That is an innocent man you are accusing and assaulting. There is no such thing as a male organ magically disappearing. It is an absolute nonsense.

If u knw how many thousands of innocent peoples this mumu superstitious lies don kill through jungle justice ehn, Nigerians are dummy’s

Dem still dey collect people preak?

See Association of foolish people! Why is there always a handshake between ignorance and Poverty to the extent hat people with mobile phones and data would believe this kind of balderdash!

Lol your preeq dey na but you say him collect am. Just find ashawo suck am he e go return back.

Na ugwuta una changed to ugwuruta 🙄🙄🙄 Una shame dey shame Nigerians 🤣🤣

Make we see the pr*ck na! Which nonsense cameraman them give job?

This are gangs They bully and intimidate unsuspecting people

D man don swap em prick 😂

Nonso keh? I was crashing out already 😭

This has to be a skit😂😂😂

PREEQ WEH DON BEND UNTOP OKRIKA ASHAWO TOTO NA WETIN U DEY PLAN ANOTHER MAN UNTOP?

This video deh mud meeee 😭😭😭

Where's the complete video?

What nonsense is that, which one is person preek loss una de beat am, be like una de craze

Show us the preeq make we decide police sabi lie.

I’m genuinely tired dawg😅

Free the innocent civilian biko smh

Ignorance is a disease,tell that man to pull down his pants,let the world be the judge,for sure his something is micro by nature,and not any body's fault,may what you People are doing to that bleeding innocent man return 100 times back to una. zombies without brain

Make una leave yeye Talk. Poor Men hate fellow poor Men. Oga never has this story been True. Leave that innocent man/he might be a thief, but not an organ thief.

So this stuff still dey on board?

A man with no prick is not longer a man😭😭😭😭

Wonders shall never end.

