Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Igwuruta OSPAC in Rivers State has apprehended a man over causing harm that reportedly affected another man's private organ.

77,160 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля La babe
La babe3 месяцев назад

'Na so him dey be? No...... Oya make we dey go police station' 😆😆😆

Фото профиля Ease
Ease3 месяцев назад

I go comot all your teeth just now 💀☻

Фото профиля OKERE JUSTICE CHIDI 
OKERE JUSTICE CHIDI 3 месяцев назад

Be like say 80% of the people for this country foolish o😂😂😂 what's this madness???

Фото профиля iBurg♟️
iBurg♟️3 месяцев назад

This is complete nonsense Wetin Dey worry people for this country? Them their ur prick how?? Which kind yeye lie be this

Фото профиля CT (HNIC)
CT (HNIC)3 месяцев назад

Rubbish?!!! Arrant nonsense. Illiteracy!!! No law will hold him for whatever you're accusing him for. Nothing do your prick. Fools. Primitive people

Фото профиля Robinson Akpu
Robinson Akpu3 месяцев назад

Since I small naim I don dey hear preeq disappear, today wey I feel say I go see the video them come fall hands. Which one be na so e dey be? We sef for see jare

Фото профиля Harry Williams
Harry Williams3 месяцев назад

Nah once i check if my own still dey

Фото профиля ygnutti
ygnutti3 месяцев назад

Religious idiots, jazz believers, daftests of the daftssss. Disgusting maggots🤮. Where the fuck is your brain fgs??????? I hate y'all fr, innocent man see what they doing to him smh. How can ur body part disappear, wtf is even that mehn🤦🤣.

Фото профиля Susan Cassidy
Susan Cassidy3 месяцев назад

I know this man from okirika, he’s even a retired police officer

Фото профиля Susan Cassidy
Susan Cassidy3 месяцев назад

Igwuruta ospac should be careful with dasol oo if anything happen to him hmmm make I no talk, I know dasol reach house he can never beg that man for tp and he’s a stammerer he doesn’t communicate well

Фото профиля Ricardo Jr.
Ricardo Jr.3 месяцев назад

How can this be true, pls who has encountered this before and is it true for penis to get lost ?

Фото профиля Caliph Dream-tease♐️
Caliph Dream-tease♐️3 месяцев назад

How e dey possible to just touch pesin and preeq go vanish? We mumu too much for dis country. See as dem just dey punish innocent man for nothing wey no be say him use knife cut am.

Фото профиля Theodee
Theodee3 месяцев назад

That is an innocent man you are accusing and assaulting. There is no such thing as a male organ magically disappearing. It is an absolute nonsense.

Фото профиля Ruby😈
Ruby😈3 месяцев назад

If u knw how many thousands of innocent peoples this mumu superstitious lies don kill through jungle justice ehn, Nigerians are dummy’s

Фото профиля Casmir Ajems
Casmir Ajems3 месяцев назад

Dem still dey collect people preak?

Фото профиля DUE
DUE3 месяцев назад

See Association of foolish people! Why is there always a handshake between ignorance and Poverty to the extent hat people with mobile phones and data would believe this kind of balderdash!

Фото профиля Angel gaga
Angel gaga3 месяцев назад

Lol your preeq dey na but you say him collect am. Just find ashawo suck am he e go return back.

Фото профиля MOVEMENT🪼
MOVEMENT🪼3 месяцев назад

Na ugwuta una changed to ugwuruta 🙄🙄🙄 Una shame dey shame Nigerians 🤣🤣

Фото профиля Aiphy
Aiphy3 месяцев назад

Make we see the pr*ck na! Which nonsense cameraman them give job?

Фото профиля Xtankelvin_Trentz (BPharm, mPSN)
Xtankelvin_Trentz (BPharm, mPSN)3 месяцев назад

This are gangs They bully and intimidate unsuspecting people

Фото профиля Pac_Wayne
Pac_Wayne3 месяцев назад

D man don swap em prick 😂

Фото профиля Nonso
Nonso3 месяцев назад

Nonso keh? I was crashing out already 😭

Фото профиля geniuxxx
geniuxxx3 месяцев назад

This has to be a skit😂😂😂

Фото профиля TOTOFX
TOTOFX3 месяцев назад

PREEQ WEH DON BEND UNTOP OKRIKA ASHAWO TOTO NA WETIN U DEY PLAN ANOTHER MAN UNTOP?

Фото профиля MONTERO 👻
MONTERO 👻3 месяцев назад

This video deh mud meeee 😭😭😭

Фото профиля Viral 🌟
Viral 🌟3 месяцев назад

Where's the complete video?

Фото профиля jayD🐐
jayD🐐3 месяцев назад

What nonsense is that, which one is person preek loss una de beat am, be like una de craze

Фото профиля G
G3 месяцев назад

Show us the preeq make we decide police sabi lie.

Фото профиля comona
comona3 месяцев назад

I’m genuinely tired dawg😅

Фото профиля Michael Aduloju
Michael Aduloju3 месяцев назад

Free the innocent civilian biko smh

Фото профиля Nne na Nna m
Nne na Nna m3 месяцев назад

Ignorance is a disease,tell that man to pull down his pants,let the world be the judge,for sure his something is micro by nature,and not any body's fault,may what you People are doing to that bleeding innocent man return 100 times back to una. zombies without brain

Фото профиля papa
papa3 месяцев назад

Make una leave yeye Talk. Poor Men hate fellow poor Men. Oga never has this story been True. Leave that innocent man/he might be a thief, but not an organ thief.

Фото профиля Kosi
Kosi3 месяцев назад

So this stuff still dey on board?

Фото профиля Ajah David
Ajah David3 месяцев назад

A man with no prick is not longer a man😭😭😭😭

Фото профиля Mr Àjé
Mr Àjé3 месяцев назад

Wonders shall never end.

Похожие видео