Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
IKEBE 3KPA ๐๐ฅ
366,583 Aufrufe โข vor 16 Tagen โขvia X (Twitter)
55 Kommentare

letโs make it a challenge ๐ฃ

when youโre ready you go leave 2019 join us for 2026 ๐ which kind dancing step be this

Guy allow nau ๐คฃโค๏ธ๐ฅ

@mayor_twitch @BlaqBonez guy see ๐ณ๐ฅ๐ฅ

@PrinceSunnie you dey gimme joy walai One day you go big no worry ๐คฃ๐ฅ

@PrinceSunnie Thanks my brr

Dad come teach me how to dance

Bring 3000 ๐คโค๏ธ

Send aza

No be lie

๐ฅ

Where the IKEBE? You better turn

Huh ?

360 egbon

@Spar_tacuss Craze ni seh

leg work for 2026?

Nah big man you be

How much to learn dis new dance ?

Cut that rope for ur trouser Fulani

craze ๐คฃโค๏ธ

My brr hw you see am ๐๐

dope

U try

Thanks brr

When you don dance finish go carry your eba for kitchen ๐๐๐๐๐๐

I sabi dance pass you

Prove it

See steps ๐นโก๏ธ

๐๐คฃ

If you like dance till next week, nobody go buy you new bedโฆ.

wahala dey ooo

Saving guy

Why you hang rag for door?

Una dey yarn ooo

see steps o

Na water jare ๐คฃ

You get steps

Steps Dey bleed

Igolieforyou

Steps.

Na water

Sabi boy

There oo

Nahh, you actually sabi dance

giddem๐

Who dem be ๐ค

Big Stepper

You dey live with 5star

Nah but our rooms look same cuz we stay in same campus

Dey tear the step dey go jhor

@5starbarber_1 You dry tear step ooo

Bad stepper

insane pr๐๐ฅ

๐๐๐

steps seh cry!!๐ญ
รhnliche Videos
Sensitive content
Ikebe 3000 ๐ฅต
kur
46,866 Aufrufe โข vor 12 Tagen
Sensitive content
Hop in the whip letโs go!๐ฉ BlaqBonez really cooked with this ikebe song๐ฅ๐ฅ
DAMI FOREIGN๐ฅถ
527,534 Aufrufe โข vor 10 Tagen
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
237,648 Aufrufe โข vor 17 Tagen




![BLAQBONEZ FT. ASAKE IKEBE 3000 REACTION [AUDIO]](https://image.24vids.com/tw-2105799794002219083/media/HTlNgKGWQAAQqBr.jpg)