Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ikomo part 1 🔥😂🙅🏾
260,823 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

That woman on yellow lace.. is also very sick o, i am surprised seeing her not doing too much 😂

Everybody played the perfect role don't do to much and you'll shine🙅🏾😂

How many phone Alfa deh use self 😂😂😂😂

Samuel Banks ehn I just dey wonder how that guy dey effortlessly act Ikorodu baddie standard

You do ikomo and you no call me💔

Oloba qudus😭daddy mammi zeni Patricia 😭

Iya nurse no happy as dem do naming🤣 watin for her advice to iya oko

Why Aunty nurse kon gentle like that

😂🤣😂I don laugh tire no be small thing. Aso Ikomo from generation to generation 😅

All of una life don spoil 😭😭😭

Come have fun with me on the 31st of this month guys 🔥😁

This content nobody normal for there especially Samuel you self gan 😂😂

Qudus you no fit wear lace? Hoodie ni sha bi olotutu

Qudus still wear hoodie on naming day?😂

Mami zeni😂😂😂😂😂 Samuel dey craze olohun

Alfa yahoo ooo, how many phone Alfa get 😂😂😂

Ipejopo awon osinwin 😂

I like that Patricia … Oruko Ex mi ni😂

Awon Godmother omomi ni 🤣🤣🤣

@Stonecodecom Weyting iya nurse dey find ??? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Una don fra 😂😂

Una don craze

Iku dey always pami guy 🤣🤣

@demool_a una no even get script again, you just dey fool dey go 😭😂😂😂

Fijabi Una no well ooo 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

The fact that Kudus didn’t change his dressing pattern cos of the naming

The story just dey go like this till the boy self go grow begin do yahoo 😂🤧

What in the name of chaos is going on here 🤣🤣🤣

The nurse girl 😂

GUY YOURE GOOD …

😭😂😂

@Olashile_YBS 😂😭

lol apete vibes 😂🤣😂 if you know you know.

😭😭
