Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ilorin people are special breed😭💔
39,851 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
27 Yorum

There go still vote for people wah allow all this suffering for them

@AlabiOluwashin1 Ilorin people are from Jesus family Walking in the water

Where is government abi no be them fault?

Serious subject but the hype plenty pass the truth lol

Afeez Oo bo de Oo Bo de lagbara olohun 😂 Awon kan lawon na tun sanani bruh wtf is sanani 🤣🤣🤣

I love their accent baje-baje🫶🤩❤️💯📈✅

Are special breed or their government is useless

They don sabi that track like mad

Omoo! These people get mind ooo

Suede

Don’t you see uglygram and vamps

And dey get governor for the state instead of the guy to call on the governor he dey call on God

What do you mean by Ilorin people. Won fe gbe e sin ni?

Omoh, this water deep ohhh

Government of Kwara state have constructed a bridge to connect with the other community. But the bridge has been destroyed by the flood.

Igbo can never be Nigerians President 😆

Those people are really very interesting

Omo🤯

I get one place after odo kekere for ikorodu wey be like this too. People go back you cross once flood full everywhere

EFCC attention is needed here

Is this courage or excessive risk taking? And somebody is beating his chest, and answer when people say: "Your Excellency."

Poverty won kill Tinubu people walai

4+4 for a reason

😂😂😂

Lamidi 😂😂😂😂

Wow…

Lamidi 😂😂
