Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I'm active like mad tonight !
30 Yorum

😂😂😂

Arne wan take bro's life but Chelsea gave him a second chance to joy. You are welcome 💙

No chop am na Barca Shey them shave come ni 😂😂

My man🤣🤣🤣🤣

HANS FLICK checking CHELSEA dressing room 😂😂😂

I tell you say before barca go see 1 goal I done score 3

Give us Chelsea give us Chelsea now they gave you Chelsea beat Chelsea you could not shame to Barca 🥱🥱

You no go active keh, ur hate watch has been going smoothly since yesterday 😂😂😂

All them Yamal, Raphinha and co couldn’t do shit,shameful performance

Everywhere bluurrrrrrrrr for Yama Yama eye 😂 😂

Dance today , cry tomorrow. No worry , your mind go dey . Make I see Werting una go play tomorrow

And they are comparing estava Willam to lamin yama what is shame 🤣🤣🤣🤣

Adidas you sef see say everywhere blurr for Barcelona

If you can’t beat them, join them😂 Good of you for joining the World Champion🫶💙 Football no be chochocho 😂

Let’s go jooorrrr😂😂😂😂

I hope you pull your hamstring while dancing that useless dance

This daddy Trevor dance bang for this kind win 🥶🥶🥶

Over active dey wound us 😭

I love this one e sweet me for belle 😂😂😂

😂😂😂 After your 1:3 predictions?

He nearly die 😂😂

I swear to God I love this your video🤣🤣🤣

We pipe them like okpo 😂

We no go catch an keh😂e sweet pass Toto 😂😆

No be this werey follow dey talk crap?

Na this guy dance dey my head since yesterday

E for reach 8-0 😭🤣 na God save them

😂😂😂

this your dance🤣🤣🤣🔥

😂 😂

