Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I’m beginning to like this song🤠

150,957 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von 𝐂𝐡𝐞𝐥𝐬𝐢𝐞⚜
𝐂𝐡𝐞𝐥𝐬𝐢𝐞⚜vor 1 Jahr

How much you collect

Profilbild von 𝕭𝖊𝖓𝖓✞🦇
𝕭𝖊𝖓𝖓✞🦇vor 1 Jahr

I no sha blame u Na me watch am finish

Profilbild von 𝐂𝐡𝐞𝐥𝐬𝐢𝐞⚜
𝐂𝐡𝐞𝐥𝐬𝐢𝐞⚜vor 1 Jahr

You sure

Profilbild von abviok💧
abviok💧vor 1 Jahr

Why won't you like it before, with that your skinny head

Profilbild von EBUBE ▪️▫️
EBUBE ▪️▫️vor 1 Jahr

This one go be upcoming for like 80 years ooo

Profilbild von Crypto currency
Crypto currencyvor 1 Jahr

lol

Profilbild von Adenine 🧬😎
Adenine 🧬😎vor 1 Jahr

E sweet

Profilbild von SurulereBoy
SurulereBoyvor 1 Jahr

Talk true boss

Profilbild von Vic3Fi
Vic3Fivor 1 Jahr

Or Dem pay you

Profilbild von Seüñ 🤩
Seüñ 🤩vor 1 Jahr

Where this guy they see all this gold

Profilbild von Dëêñ🌟
Dëêñ🌟vor 1 Jahr

Abeg return my data @Mbahdeyforyou

Profilbild von XAHƎƎЯ
XAHƎƎЯvor 1 Jahr

We sef like am ✋🏾🌚🤚🏾

Profilbild von Crazy Thinker🧠
Crazy Thinker🧠vor 1 Jahr

I understand the hustle…ogbeni MBAH

Profilbild von Kioshi🫩🦅
Kioshi🫩🦅vor 1 Jahr

i fess think say Kolu don enter trouble 😂😂😭💔

Profilbild von pope ehiz
pope ehizvor 1 Jahr

Few years back I would have believed you did but in 2025 lol Welldone for a job well delivered

Profilbild von Angel tee
Angel teevor 1 Jahr

Tell him the truth

Profilbild von TFE Ken
TFE Kenvor 1 Jahr

Yu are a rubber man

Profilbild von At£m¡ €r¡c MD
At£m¡ €r¡c MDvor 1 Jahr

Low budget lil Wayne and lil baby being kidnapped

Profilbild von Max 🦁Ⓜ️
Max 🦁Ⓜ️vor 1 Jahr

Werey dem don credit ur papa 😂😂😂😂😭

Profilbild von EaziLife
EaziLifevor 1 Jahr

Wtf 😳 🤦‍♂️

Profilbild von Cy
Cyvor 1 Jahr

How much them pay you

Profilbild von FRANCIS🪽
FRANCIS🪽vor 1 Jahr

As how na

Profilbild von Ada Ife🌺
Ada Ife🌺vor 1 Jahr

Talents just full naija

Profilbild von uche13
uche13vor 1 Jahr

😂😂the song Dey give ad vibes too much

Profilbild von Gods Deputy
Gods Deputyvor 1 Jahr

Them no go still put you for the music video

Profilbild von Not$ad_ButGhø§t®️🃏
Not$ad_ButGhø§t®️🃏vor 1 Jahr

See as kolu resemble human being

Profilbild von Big Ree
Big Reevor 1 Jahr

Small small

Profilbild von ebubededraw
ebubededrawvor 1 Jahr

Vocals 🔥🔥👌👌

Profilbild von Believe💪
Believe💪vor 1 Jahr

Werey no go talk truth, cos he don collect money. Apari oloshi

Profilbild von Emmynice✞
Emmynice✞vor 1 Jahr

I just silent since with my anger issue 😶😒

Profilbild von ObaofBenin
ObaofBeninvor 1 Jahr

Just post what you're paid to post no need for these captions

Profilbild von NONCHALANT 🤯
NONCHALANT 🤯vor 1 Jahr

You go love the song when man city catch you today

Profilbild von Kattapa247🚨
Kattapa247🚨vor 1 Jahr

Nah Kolu dey make me laugh pass😂😂

Profilbild von MBUBA SMEG IZUOGU
MBUBA SMEG IZUOGUvor 1 Jahr

You too dey like rubbish songs. Maybe them dey pay you

Ähnliche Videos