Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I’m beginning to like this song🤠
150,957 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

How much you collect

I no sha blame u Na me watch am finish

You sure

Why won't you like it before, with that your skinny head

This one go be upcoming for like 80 years ooo

lol

E sweet

Talk true boss

Or Dem pay you

Where this guy they see all this gold

Abeg return my data @Mbahdeyforyou

We sef like am ✋🏾🌚🤚🏾

I understand the hustle…ogbeni MBAH

i fess think say Kolu don enter trouble 😂😂😭💔

Few years back I would have believed you did but in 2025 lol Welldone for a job well delivered

Tell him the truth

Yu are a rubber man

Low budget lil Wayne and lil baby being kidnapped

Werey dem don credit ur papa 😂😂😂😂😭

Wtf 😳 🤦♂️

How much them pay you

As how na

Talents just full naija

😂😂the song Dey give ad vibes too much

Them no go still put you for the music video

See as kolu resemble human being

Small small

Vocals 🔥🔥👌👌

Werey no go talk truth, cos he don collect money. Apari oloshi

I just silent since with my anger issue 😶😒

Just post what you're paid to post no need for these captions

You go love the song when man city catch you today

Nah Kolu dey make me laugh pass😂😂

You too dey like rubbish songs. Maybe them dey pay you
Похожие видео
SO 🤠 TAKE 🤠 IT 🤠 LIKE 🤠 A 🤠 TAKER 🤠 ‘CAUSE 🤠 BABY 🤠 I’M 🤠 A 🤠 GIVER
ؘ
453,639 просмотров • 1 год назад

