Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I'm neve deleting this video ๐ญ๐๐
115,461 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Make una allow the guy make he go na

Wetin concern the guy with their own ๐๐

Always the low quality video ๐

Kill who make I come down first

Itโs always this low quality vid ๐ญ

He preferred to crash the car than to explain who Susan is. Speed Darlington, omo ogbon. ๐

Be like Darlington never chop grade 1 slap for behind before ๐๐๐ ago slap ๐ the break for en mind inside nonsense

Darlington abeg drop me fess

Darlington won carry all una go heaven ๐๐๐

"You go kill who" ๐๐๐๐๐ Darlington abeg nah ๐๐๐๐๐๐

๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐ make my guy comot from the car abeg

Darlington

Na him friend connect am with Susan, he brought the problem so he has go with the problem. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

Hahahahah no one is going out of that car ๐ญ๐ญ๐ญ

Because I be your friend, you won make I die with u?๐๐ณ๐๐

๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

Darlington drop me abeg ๐ญ๐ญ๐๐๐

๐๐ญ๐

๐๐๐๐๐๐๐๐๐

๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

Darlington you dey craze make I come down first... ๐

๐๐๐๐ God abeg oh

๐๐๐

Darlington abeg drop first ๐ญ

No be jagolion be that??? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Baloxxd ๐๐๐๐๐

Run o๐คฃ๐คฃ๐คฃ.

I can't stop laughing

God abeg๐๐๐๐
