Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I'm neve deleting this video 😭😂😂
115,461 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Make una allow the guy make he go na

Wetin concern the guy with their own 😂😂

Always the low quality video 😂

Kill who make I come down first

It’s always this low quality vid 😭

He preferred to crash the car than to explain who Susan is. Speed Darlington, omo ogbon. 😀

Be like Darlington never chop grade 1 slap for behind before 😒😒😒 ago slap 👋 the break for en mind inside nonsense

Darlington abeg drop me fess

Darlington won carry all una go heaven 😂😂😂

"You go kill who" 😂😂😂😂😂 Darlington abeg nah 😂😂😂😂💔💔

😂😂😂

🤣🤣🤣😂😂 make my guy comot from the car abeg

Darlington

Na him friend connect am with Susan, he brought the problem so he has go with the problem. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂💔

Hahahahah no one is going out of that car 😭😭😭

Because I be your friend, you won make I die with u?😀😳😆😅

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😂😂😭😭😭

Darlington drop me abeg 😭😭😂😂😂

😂😭😂

😂😂😂😂😂😂😂😂😂

😂🤣🤣🤣

😂😂

Darlington you dey craze make I come down first... 😂

😂😂😂😂 God abeg oh

😂😂😂

Darlington abeg drop first 😭

No be jagolion be that??? 🤣🤣🤣

@Baloxxd 😂😂😂😂😂

Run o🤣🤣🤣.

I can't stop laughing

God abeg😂😂😂😂
