ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Iโm never deleting this video, it crรคcks me up everytime ๐
37 ๆก่ฏ่ฎบ

That slap was personal

@ItsAmahAdoma ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na every video Una no dey delete, space dey Una phone o

Na 1 Terabyte we dey use for here

No be that mc guy be this? The emerging comedian?

Wetin be emerging comedian again?

I support that slap with 2 bottles of Heineken. Gbam!!!

This video has cause wahala. My director has called me to his office because they wey I laughed, it call everyone attention

I like as he use the money beat her head ๐๐โโ๏ธ

Na the apari muzz me

Bruhh๐๐

E pa!n the guy ๐๐

The slap enter wella ๐คฃ

I have not seen a woman that doesn't like money ๐ญ๐ญ๐ญ

I just like that spanking in the head ๐ E too sweet my belly ๐

๐๐๐

Zobo na werey ๐๐

But you should allow women dance in peace

๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

i too love this skit

Make we even leave the lady . Omo short people too dey overdo o. See that zaccheus wey climb sofa

Them use money swear for that girl๐๐๐

Lmao this guy na fuuu

Nakupenda๐๐ญ he slam her head

I too love the skit๐

Very funny

That slap ๐คฃ๐คฃ It's called a monetary slap. ๐คฃ

Was the slap ๐ necessary ๐๐๐๐

๐๐๐

Women and money na 5&6

You people are stupidly funny ๐คฃ for real ๐๐๐

I want to be in this house

lmao, so very funny

๐๐๐

I burst laugh at the sound of the slap ๐คฃ๐คฃ

Omor better slap ooh ๐๐

Get out from there!
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
iโm never deleting this video
mira เผ*ยทห๐ฒึผ๐ข
456,472 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
HOLY SHT Iโm never deleting this app. ๐คฃ๐คฃ
American AF ๐บ๐ธ
3,881,479 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
