Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I’m shouting “YE!” like I’m Burna 😂
87,026 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

He good die no worry😂😂

Music name make i add am to playlist

This guy sabi

Omo make seyi back to him reality ohhh because nah fake life he dey live now

“Dem”.

Yah I know

@seyi_vibez we need this style back

Swaguuu out soon 🦀

Oversabi 🔥 Loseyi mi

@kelvinlegitt Na proper fanboy seyi be

For me ooo na him best song be dis and underrated one also

when e drop, na on repeat I put am 🔂

He good gan

I’m shouting YE like I’m burna 🔥💜😂

Dem shouting ye!! like I’m burna

Guy abeg, I no wan open spotify this morning

I gatz make use of my own life Make seyi go back to this style nauu

👏❤️

make person wake my boy oo 😭 na wetin carry me through 2023 be this

@Horlawale3043 😂🔥🔥

No woman , no cry

My baby goat 🐐

@bhadBOI__01 He good gan

Song too good

Omo dapper wicked all the whole song

Bro this line

Burna Neva polish am finish

Ogo 💯💪

Omooo ‼️‼️‼️‼️

This is seyi vibes best song

Dem shouting ye! Like I’m Burna

NSNV for life 🫂❤

Who be that vixen abeg she pa
