Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I'm sorry but he's never touching this levels....

134,068 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля 💧
💧7 дней назад

You just made how shallow your music knowledge is apparent, cos wtf is this? Slow down? You Dey real craze 😏

Фото профиля Dr Daytona
Dr Daytona7 дней назад

Lmaooo.....

Фото профиля Hexbeewhy
Hexbeewhy7 дней назад

Dem say burna boy don sing everything but wetin u bring to counter na Woman song, wetin wizkid dey sing before?

Фото профиля Dr Daytona
Dr Daytona7 дней назад

Na goat born you, no be woman. Nobody say make uno experience love for house.

Фото профиля Hexbeewhy
Hexbeewhy6 дней назад

U be mumu, Dem say Burnaboy don sing everything, which includes, Songs about women, Life, Real issues, Club banger, R&B, Rap e.t.c E dey reply with Wizkid song wey he sing about woman to tackle am like we no sabi say na the only thing wizkid dey sing about be that. E never sing everything, e don only sing about woman!

Фото профиля Dr Daytona
Dr Daytona6 дней назад

Women no be real life issue? You're an incel. Lmaoo

Фото профиля Sparrow OG🥶CFC💯
Sparrow OG🥶CFC💯6 дней назад

@Hezwhy Guy you dey insult in the hatred on top celebrity? The guy no insult you or your mother but you don rain insults for watin person use keypad type. He has a point and it doesn't take away the talent of wizkid. Make owna dey try calm down, life no too hard.

Фото профиля Dr Daytona
Dr Daytona6 дней назад

@Hezwhy The both of you are clowns.... if you think he has a point by saying Wizkid sings only about women. Infact, its a disrespect to clowns addressing both of you as that.

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

Most of burna music achievements nah him solo streams, you dey whine ? Make I educate you small, olodo Fc 😅😅😅😅

Фото профиля Chiraq Demon 😂
Chiraq Demon 😂6 дней назад

Na only Wizkid fit sing this classic o

Фото профиля ZACK
ZACK7 дней назад

Them no born him papa well to touch this level

Фото профиля Chiraq Demon 😂
Chiraq Demon 😂6 дней назад

Na only Wizkid fit sing this classic o

Фото профиля 0xMystique
0xMystique6 дней назад

R2bees + wizkid combo 🔥

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

Even him joro never reach 200 millions streams for Spotify till now ?

Фото профиля Salas
Salas6 дней назад

Great song, great artist. but Like to party is on same level, if it doesn’t surpass it.

Фото профиля ꜱᴘᴇᴄɪᴀʟ
ꜱᴘᴇᴄɪᴀʟ6 дней назад

“Babyyyy” Sorry we don’t sing shitty music

Фото профиля Jimasun ❤️🦅
Jimasun ❤️🦅7 дней назад

This song needs to be keep in a museum, the sounds and the melody in this song is too expensive… I no sure if anybody can recreate this evergreen 💯💯🦅

Фото профиля THAT PH CITY BOY 🇫🇷
THAT PH CITY BOY 🇫🇷7 дней назад

Please Crack another Joke 🤣🤣

Фото профиля 20102020
201020207 дней назад

Una really funny for that wizKID fc

Фото профиля Uptownbadd
Uptownbadd7 дней назад

@Dreeez3671 The coolest song ever,even my 5 years old niece can sing dis song head to toe

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

Gbazkid wey never get 200 million solo streams for Spotify till now 😅😅😅😅😅🦅

Фото профиля Traceyy
Traceyy6 дней назад

Hallelujah clears this shit 💩

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

Gbazkid wey be say most of his music achievements nah gum body 😅😅😅😅😅

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

For person wey don cancel albums tour 2 times ? Lol

Фото профиля Lawrence
Lawrence6 дней назад

Are you crazy 🤣😂🤣

Фото профиля Biggest_Coal🦍
Biggest_Coal🦍6 дней назад

Even one dance nor dey wizkid Spotify profile. 😅😅😅😅

Фото профиля tunjeee😎
tunjeee😎7 дней назад

Ajeh No be by thick voice o😂

Фото профиля Jay
Jay7 дней назад

Bro i dey chop this song multiple times daily

Фото профиля human
human7 дней назад

Lol 😂 ok

Фото профиля A D E B A Y O ❤️
A D E B A Y O ❤️6 дней назад

🤡

Фото профиля Freshy Oloye
Freshy Oloye6 дней назад

People Dey quick forget

Фото профиля Rxchy
Rxchy6 дней назад

🔥😭🧏🏼‍♂️

Фото профиля bigtimmer🦍
bigtimmer🦍6 дней назад

Joke

Фото профиля césc Jonas
césc Jonas7 дней назад

Everlasting

Фото профиля Richie
Richie6 дней назад

Baba Nla for a reason ❤️❤️❤️❤️

Фото профиля BetterDays💥
BetterDays💥6 дней назад

This one of those classics wizkid has

Фото профиля milan
milan6 дней назад

broo wtf are you saying??? you've heard wondamo? heard like to party ?

Фото профиля benson
benson7 дней назад

Baba no fit beat that gum body allegation

Похожие видео