Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I’m sorry I doubted him 😳🔥
Комментарии: 35

Both of Una no well including everybody for this comment section 🙏🏻

Easy oo 😂😂

What's this?! I watched to the end because of your caption ooo

Sorry 😂

God go take you as you allow me waste my data

Dem suppose arrest the guy, the barber and you wey post am

He’s actually great at his job

You will not make heaven ooo 😭

This nigga looks like a chicken

I can’t understand how this would look good to anyone 😑…the barber suppose do ja•l

No be to rush go dye hair , you guide so??? 😂😂

I was scared at first 😂

I need to arrest this guy

As you allow me waste data, ehn

me after seeing him

Wft

All this aboki barbers no go ever stop dey funny me

copycat

You wan Wyn Ritchy keh 😭💰

He is still learning, my work speaks loud

?

After this haircut, na to lock yourself inside remain ok cuz God abeg what's this 😂

Na your caption make me watch that nonsense finish o

nigga wiped his nose 😭 he should be wiping the floor with his barber bc wtf is that

The werey still dey feel himself 😂

Wow very nice hairstyle

Are you ok? 😑😒

The Barber is a guru in mortal Kombat because this is brutality and fatality 😂💔🤌

Omo e be like burnt cake 😭

He paid for this??

You will have to return my data 😂😂🙆🏽♀️🙆🏽♀️🙆🏽♀️

tf is this bro 😂😂😂

If i speak

Watin be this

😭😭😭😭😭😭
