Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Im speechless😭😭, your own mama?
2,038,922 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
68 Yorum

She’s obviously praying for him.

Lol obviously?

It’s just her way of celebrating him

With perf?

Yes o

Celestial have their ways

Lol With perf

Them be Christian like that

Omorr

what is she spraying to him

Perf bro 😂

@Trecopo1 He get body odor?

@ceiyon_ you tell me

Is it deodorant she’s spraying on him ?

Yes bro 😂

Him Dey gba?

Yes lol

I think mummy was trying to buy the “snow spray” and was giving this instead

Lol

It's prayer ooo

Perf?

Shey e dey gba ni

Be like sey

Omo

@ceiyon_ Omoh Una no understand settings sha

@ceiyon_ Explain

As she no get money spray am make she still spray something at least

Lol Rubbish

When you don't know something, you just shut it up. It's a ritual, they use to do it in my country...

Yes country, not Nigerian. fool

You're just an ignorant

Indeed this Gen z generation know nothing....you all are dumb as fuck. Spraying that perfume on him is a symbol of celebration and praying for him using that is powerful. She's spraying him fragrance not just perfume.

I go first disown my mother 😭

Your mama?? You be bad pikin o

Na bad mother she be 🥲

@ceiyon_ You no well

@ceiyon_ Sorry 🥲

See banger na

Omorr Where ??

It is our dream to make them proud

Really? And she sprays you deodorant??

That's significant of happiness

No fit be perfume, maybe na all these prayer water stuff.

So the boy dey smell? 😭

Him mama set him up

People in the CS won’t understand sha. Na Cele people fit understand

As how na

You sef see am

How does someone do that to their own child in public. I could not embarrass anyone I love like that.

Very bad thing happening

she baff am😭😭

Real

Na prayer perfume

Banger leee😀

I humble die 😔

that’s just wild, can’t believe it was her

Fr

Get in joor

Lol

Banger boy

No whine me chief 😭

How nau 😂😂😓 U dey hot nau

For his mind na blessing he dey receive

Ajeh

Person wey him mama dey sanitize 😂

The use perfume to anoint people Even one of the 3 wise men brought myrh for baby Jesus

Na prayer oo

It's just significant rhat anywhere he goes just like the perfume that scents good, he would be accepted.
Benzer Videolar
Sensitive content
THE CATDRAGON FINALLY REUNITED WITH MAMA CAT IM SOBBING 😭😭😭
gobo
303,191 görüntüleme • 1 ay önce
