Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Imagine driving towards their direction 💀

160,594 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von FC ❤️🦅
FC ❤️🦅vor 2 Monaten

@Guccistarboi See how them dey feel like Merlin for country wey get president 🤦‍♂️

Profilbild von Maxy OG
Maxy OGvor 2 Monaten

@Guccistarboi Iku pa e danu 😂

Profilbild von whiz kiki
whiz kikivor 2 Monaten

@Guccistarboi Na only them dey the road lol maidugury no normal Nigerian go talk say he wan dey leave for there 🤣

Profilbild von Beast👹
Beast👹vor 2 Monaten

@Guccistarboi Na bandits be these ones ?

Profilbild von millions
millionsvor 2 Monaten

@Guccistarboi But which road Dem dey run freely for like this ?

Profilbild von Feel Too Big
Feel Too Bigvor 2 Monaten

@Guccistarboi Devils mouth na him be this cos WTF 🤬

Profilbild von Damilola Daniel
Damilola Danielvor 2 Monaten

@Guccistarboi Borno state ...home of the devil 🤦‍♂️

Profilbild von Lincoln 🥏
Lincoln 🥏vor 2 Monaten

@Guccistarboi Omo I almost think say dem be soldiers

Profilbild von Kullest E Emoefe
Kullest E Emoefevor 2 Monaten

@Guccistarboi @OfficialDSSNG nor Dey see these kind things even if the video is not from Nigeria, dem nor Dey take action against the ones when be Nigeria. May God guide us

Profilbild von Real Abdul
Real Abdulvor 2 Monaten

@Guccistarboi There mouth go dey smell like piss wey Dey for bed tey without sun dry lol

Profilbild von Holla Adams
Holla Adamsvor 2 Monaten

@Guccistarboi These are not Nigerian soldiers na Na Chadian army be these na

Profilbild von young ortaze145
young ortaze145vor 2 Monaten

@Guccistarboi Omo your life is gone

Profilbild von dozi
dozivor 2 Monaten

@Guccistarboi Omo we don turn to Libya 🇱🇾

Profilbild von BENIN PIKIN Ⓜ️
BENIN PIKIN Ⓜ️vor 2 Monaten

@Guccistarboi

Profilbild von promisejay🥷🏻💂🏼🪖🤡🃏
promisejay🥷🏻💂🏼🪖🤡🃏vor 2 Monaten

@Guccistarboi I hope they’re pass the right road, not one way Make all these road safety no stop and arrest them oo

Profilbild von Leviathan 😈
Leviathan 😈vor 2 Monaten

@Guccistarboi Imagine they jam one military convoy

Profilbild von Capaliny
Capalinyvor 2 Monaten

@Guccistarboi God have mercy 🙏 for this country get you PVC OOO

Profilbild von CHASEE
CHASEEvor 2 Monaten

@Guccistarboi Abeg I no wan imagine oo

Profilbild von Big Sound ⏱️🤴🏿
Big Sound ⏱️🤴🏿vor 2 Monaten

@Guccistarboi @UrglyGramm na this people you wan use bat and cutlass for??

Profilbild von ROLAND~D~
ROLAND~D~vor 2 Monaten

@Guccistarboi No level, na dem go run

Profilbild von Alabi
Alabivor 2 Monaten

@Guccistarboi Naaa Nigeria Army be this nah

Profilbild von EL_MENCHO
EL_MENCHOvor 2 Monaten

@Guccistarboi One FPV drone is all it takes

Profilbild von christianholdings_1
christianholdings_1vor 2 Monaten

@Guccistarboi @Isaacpeterght Who is this ones again ? Are they going for rescue missions?

Profilbild von Mr Nice
Mr Nicevor 2 Monaten

@Guccistarboi That's the final destination

Profilbild von ArisTotle
ArisTotlevor 2 Monaten

@Guccistarboi The north has one of the best road network in Nigeria.

Profilbild von LEKLAX❤️💙
LEKLAX❤️💙vor 2 Monaten

@Guccistarboi No be me 😂

Profilbild von 𓃵TÔLLÛ 𓃵
𓃵TÔLLÛ 𓃵vor 2 Monaten

@Guccistarboi Just give up bro 😭😭

Profilbild von NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️vor 2 Monaten

@Guccistarboi @roland_dd_ Aboki people and iwa werey

Profilbild von edafe moses
edafe mosesvor 2 Monaten

@Guccistarboi You can’t even tell if they’re bandit or Nigeria military

Profilbild von Akube
Akubevor 2 Monaten

@Guccistarboi Then you've arrived at your destination.

Profilbild von ❟❛❟ 𝗕𝘂𝗳𝗳 𝗛𝗲𝗻𝗿𝘆
❟❛❟ 𝗕𝘂𝗳𝗳 𝗛𝗲𝗻𝗿𝘆vor 2 Monaten

@Guccistarboi i don see that one face... make i just catch am first

Profilbild von BALOGUN of Anambra.
BALOGUN of Anambra.vor 2 Monaten

@Guccistarboi Imagine the smoothness of the road, response time would be swift and so people will say na road we go chop. Truely ,na mumu plenty pass for that group.

Profilbild von Bossowayne ⚔️🩸
Bossowayne ⚔️🩸vor 2 Monaten

@Guccistarboi God abeg😂😭

Profilbild von Benny🇳🇬
Benny🇳🇬vor 2 Monaten

@Guccistarboi Park one side pretend as if you're dead

Ähnliche Videos