正在加载视频...
视频加载失败
Imagine driving towards their direction 💀
34 条评论

@Guccistarboi See how them dey feel like Merlin for country wey get president 🤦♂️

@Guccistarboi Iku pa e danu 😂

@Guccistarboi Na only them dey the road lol maidugury no normal Nigerian go talk say he wan dey leave for there 🤣

@Guccistarboi Na bandits be these ones ?

@Guccistarboi But which road Dem dey run freely for like this ?

@Guccistarboi Devils mouth na him be this cos WTF 🤬

@Guccistarboi Borno state ...home of the devil 🤦♂️

@Guccistarboi Omo I almost think say dem be soldiers

@Guccistarboi @OfficialDSSNG nor Dey see these kind things even if the video is not from Nigeria, dem nor Dey take action against the ones when be Nigeria. May God guide us

@Guccistarboi There mouth go dey smell like piss wey Dey for bed tey without sun dry lol

@Guccistarboi These are not Nigerian soldiers na Na Chadian army be these na

@Guccistarboi Omo your life is gone

@Guccistarboi Omo we don turn to Libya 🇱🇾

@Guccistarboi

@Guccistarboi I hope they’re pass the right road, not one way Make all these road safety no stop and arrest them oo

@Guccistarboi Imagine they jam one military convoy

@Guccistarboi God have mercy 🙏 for this country get you PVC OOO

@Guccistarboi Abeg I no wan imagine oo

@Guccistarboi @UrglyGramm na this people you wan use bat and cutlass for??

@Guccistarboi No level, na dem go run

@Guccistarboi Naaa Nigeria Army be this nah

@Guccistarboi One FPV drone is all it takes

@Guccistarboi @Isaacpeterght Who is this ones again ? Are they going for rescue missions?

@Guccistarboi That's the final destination

@Guccistarboi The north has one of the best road network in Nigeria.

@Guccistarboi No be me 😂

@Guccistarboi Just give up bro 😭😭

@Guccistarboi @roland_dd_ Aboki people and iwa werey

@Guccistarboi You can’t even tell if they’re bandit or Nigeria military

@Guccistarboi Then you've arrived at your destination.

@Guccistarboi i don see that one face... make i just catch am first

@Guccistarboi Imagine the smoothness of the road, response time would be swift and so people will say na road we go chop. Truely ,na mumu plenty pass for that group.

@Guccistarboi God abeg😂😭

@Guccistarboi Park one side pretend as if you're dead
相关视频
Sensitive content
Stalkers are crazy... just driving by to see if you're home 💀💀💀💀
NRM84
257,841 次观看 • 2 个月前
