正在加载视频...
视频加载失败
Imagine if they actually dropped this 😭🔥
35 条评论

Try Dey get issue with people so that them go tell you that thing wey dey there mind

Funny P right now is that if they release this bop now; - it will surpass Wande Coal last album total streams in one month - it will surpass all Wande Coal and Wizkid has ever dropped in the space of 3-4 months - it will surpass Wande Coal most streamed projrct before the song celebrate one year - nd lastly it will be Wande Coal most streamed song before 2 years span. Na WC lose last last lol

Mk I tag the foolish OG @WANDECOAL mk he see wetin he miss. Since den he don do over 10 collabs with Wiz and all flopped. OG wey dey spam flops back to back all in the name of dropping project. E sha no go better for Wande Coal for denying us this bop🤦🏽♂️

Davido go just Dey inside studio Dey shout 😂😭

Omo davido murder this song asrw 😂 obo for a reason 🔥👑

Davido chop the mumu nigga raw E fold💀

Wande has lost a perfect opportunity to be back in business.

@WANDECOAL boss, my old G, I love you so much but you and I know that Davido version alone would have been bigger than your whole discography.

After I see videos like this I try to understand how Wizkid and davido always seem to have beef

I don play this like 10times already,the gbedu bad gan

Even Wande coal was happy asf w the verse. What went wrong between them?

wande just spoilt everything omo

And he still went ahead to post it on his snap. He wanted David O's verse so badly

The thing just dae You called the greatest Talentless and you add am for your song. Omo Wande you really mumu ooo. Person way go revive your dead career. That Level way you dae you too stay there tay. Abi you think say na FC won help. Those once way never help their fav finish

@PelumiAbiola7 I like as davido no gree for them bunch of hypocrites 😂😂😂😂😂😂

Wande na fuul

Davido against the world. Omo eno easy to carry grace wey get power bank come oooo🥹…. Sha no use beef kill am for us

Lowkey I love this song and it would have done numbers but thank God for Wizkid ! Na loyalty for wiz make Wande coal clear the song. Omoh it wasn’t a small thing then but see how davido dey rehearse and mine song way he no know the beginning or end, I imagine how he do 4 b4b4 😂

😂 🤣🤣🤣 funny na Wande coal write the verse for Ham

How could they have withheld this sweet jam from hitting the public. Two of them are mad!

Imagine Na him first ask for number

See Watin ona pride cause ? Na wa

E enter wande for the song nah why him no drop am 😂😂😂😂😂😂if you know you know

If Wande get sense him for release this song again make e for dey like remix

We don’t even need it

Na him still post am for snap na pussio OG

Could have been a straight hit…

The song sef don dey disgust me like this That fat idiot ruined it all

Davido is a very good artist, he needs to create some sort of scarcity and accessibility but ofcourse he isn't built that way..

Verse that should have revive his death career, Davido really hurt him and that is why he hasn’t move on or heal from the hurt 😂💔 Now that Mr little 🍆 has crashed out, he can now sleep in peace after 4 years 💔😂

Who be that idiot wey spin that wicked spin 😂😭 tops

I'm glad they didn't though Indeed there's a reason for everything Song wey no be him own he wan dey dicate release date Makes no sense na

Davido is winning Grammy next year,

Ngl davido would’ve ruined the song 😭

d song dope but David suppose study the sound , no be shout
相关视频
Sensitive content
my jaw dropped in the beginning but they actually ate this so bad omfg😭🥹
𝗱𝗮𝗻𝗻𝘆🫧💚
250,047 次观看 • 3 个月前
