Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Imagine 😂🔥🔥❤️
379,956 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Within 2 minutes werey don promise stuffs worth over 2 billion😂😂

you a fan of space music?

Bobo dey sell dreams on a steady 😂

He say “I’m ready if you’re ready” 😭

Did he just say for the lamborghini, you wan give me? This guy Dey see future😂😂😂😂

Na why hin get Rich fans and Friends 😂🐐❤️🔥

This lyrics no be for poor man 😂😂😂

And later them go say this guy no sabi song..

With this one wey i even hear lasan $500k don go 😂

Everything wey he mention for that song pass $1bn + Abeq for whr make I see that kind money toast babe😂😂😂😭

Normally @iDanDizzy no lie.... U no fit toast babe with @davido song iffu no get money
Benzer Videolar
ICEEEEEEE😂🔥 Oya Chineye take this one osisooooo🔥🔥🤍🤍❤️😂😂
Savio Nwa Otu🧢🌟
20,681 görüntüleme • 9 ay önce
Release stress 😂😂😂💔 Order SHAXIGHANA now🔥🔥 SHATTA WALE ❤️
Opoku Bilson
34,003 görüntüleme • 10 ay önce
