Loading video...
Video Failed to Load
Imagine 😂🔥🔥❤️
379,956 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Biggie boss of Lagos1 year ago
Within 2 minutes werey don promise stuffs worth over 2 billion😂😂

Solar Heavy1 year ago
you a fan of space music?

Nozy Funky Diablo1 year ago
Bobo dey sell dreams on a steady 😂

JBRANDY1 year ago
He say “I’m ready if you’re ready” 😭

Soji Stephen1 year ago
Did he just say for the lamborghini, you wan give me? This guy Dey see future😂😂😂😂

Baddest30BG 🇧🇪 👿1 year ago
Na why hin get Rich fans and Friends 😂🐐❤️🔥

Elijah1 year ago
This lyrics no be for poor man 😂😂😂

𝕯𝖎𝖆𝖒𝖔𝖓𝖉 💎1 year ago
And later them go say this guy no sabi song..

Lexxie YBNL 🥷🏽1 year ago
With this one wey i even hear lasan $500k don go 😂

Sam but not Larry1 year ago
Everything wey he mention for that song pass $1bn + Abeq for whr make I see that kind money toast babe😂😂😂😭

Adejumo👑🔴🇳🇬🇧🇪1 year ago
Normally @iDanDizzy no lie.... U no fit toast babe with @davido song iffu no get money
Related Videos
I swear these two songs go together!!🔥🔥🔥❤️❤️❤️❤️❤️ They married fr!😂
Raye
167,445 views • 5 months ago
