Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Imagine 😂🔥🔥❤️
379,956 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Biggie boss of Lagos1 год назад
Within 2 minutes werey don promise stuffs worth over 2 billion😂😂

Solar Heavy1 год назад
you a fan of space music?

Nozy Funky Diablo1 год назад
Bobo dey sell dreams on a steady 😂

JBRANDY1 год назад
He say “I’m ready if you’re ready” 😭

Soji Stephen1 год назад
Did he just say for the lamborghini, you wan give me? This guy Dey see future😂😂😂😂

Baddest30BG 🇧🇪 👿1 год назад
Na why hin get Rich fans and Friends 😂🐐❤️🔥

Elijah1 год назад
This lyrics no be for poor man 😂😂😂

𝕯𝖎𝖆𝖒𝖔𝖓𝖉 💎1 год назад
And later them go say this guy no sabi song..

Lexxie YBNL 🥷🏽1 год назад
With this one wey i even hear lasan $500k don go 😂

Sam but not Larry1 год назад
Everything wey he mention for that song pass $1bn + Abeq for whr make I see that kind money toast babe😂😂😂😭

Adejumo👑🔴🇳🇬🇧🇪1 год назад
Normally @iDanDizzy no lie.... U no fit toast babe with @davido song iffu no get money
