正在加载视频...
视频加载失败
Imagine 😂🔥🔥❤️
379,956 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Biggie boss of Lagos1 年前
Within 2 minutes werey don promise stuffs worth over 2 billion😂😂

Solar Heavy1 年前
you a fan of space music?

Nozy Funky Diablo1 年前
Bobo dey sell dreams on a steady 😂

JBRANDY1 年前
He say “I’m ready if you’re ready” 😭

Soji Stephen1 年前
Did he just say for the lamborghini, you wan give me? This guy Dey see future😂😂😂😂

Baddest30BG 🇧🇪 👿1 年前
Na why hin get Rich fans and Friends 😂🐐❤️🔥

Elijah1 年前
This lyrics no be for poor man 😂😂😂

𝕯𝖎𝖆𝖒𝖔𝖓𝖉 💎1 年前
And later them go say this guy no sabi song..

Lexxie YBNL 🥷🏽1 年前
With this one wey i even hear lasan $500k don go 😂

Sam but not Larry1 年前
Everything wey he mention for that song pass $1bn + Abeq for whr make I see that kind money toast babe😂😂😂😭

Adejumo👑🔴🇳🇬🇧🇪1 年前
Normally @iDanDizzy no lie.... U no fit toast babe with @davido song iffu no get money
相关视频
#Incoming deh spoil deh ooo🔥🔥🔥🔥😂😂🙌🙌Thank you guys for the support 🩸🩸❤️❤️
SHATTA WALE
96,934 次观看 • 2 年前
