Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Imagine say this man catch ChukwuEze ๐ญ๐ญ๐๐๐
29 Kommentare

Him go mend am wetin no good eh๐๐

@ibrahimnupe Na killing

That Chukwueze penalty no funny at all๐คฆ

If him no press him neck make I know wetin cos am ๐คฃ๐

D girl wey sitdown beside me for viewing centre do pass this one. She tell me sorry reach 1 million times. Just Dey hold my trouser Dey hug me. I no talk o i just Dey say itโs fine. She make sense sha

๐คฃ๐คฃ

@MGGMU07 ๐

Na here the sweet to watch ball

E no go funny oh

Folks like this don't have sound knowledge of the game. They think that once you receive a pass, you can turn around and shot the ball into the net. They don't care about any tactics or skills.

E go nearly send am to God ๐

Make him just go start new life for Ghana!! Cause wetin Nigerians go do am Enh

Make he just dey run anywhere e see this man or anybody wey resemble am, cos e no go funny

Baba for collect better beating

With Tumbi na shi like New Ibu own!

Chukwueze fucked up big time

@Ayomidefrosh14

Omo nothing he fit do

That man should not be watching football if he is hypertensive.

E fit kpai am๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Eze will beg for is life oooo aje

Para para ๐

He go wound am.๐

Aswear premium beating

๐

He own do finish

Guyyyy Wetin be this ๐๐๐๐

Ifeoma see your papa ๐น๐น๐คฆ๐พโโ๏ธ
