Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Imagine test-driving a Benz and returning it like this. 😭💔
323,148 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

You go just pay then carry am Go

E no hard na shey no na who wan buy car go like test drive am? So juss pay like that carry your thing Dey go house

Ahh na heart attack go first hold u for preeq 😪

😂💔

Glad the person is alive, could have been worse. Nothing here that can't be fixed

True true nah text driving 🤣🤣🤣

Ikebe, nwayọ, nwayọ 😂

😂💔

This shouldn’t be a problem, you don’t test drive a car if you don’t have enough money in your account to buy it, this just throw away the room to walk away if they couldn’t agree on price because he don buy am automatically make he just tow am to him mechanic workshop

Cash or transfer

@XcessCars abeg go give us answers

E no hard na, just tear am receipt 🤷🏽

They go bring receipt come meet you ni

Person wey video this thing need brain reset slap

Compressor of this car is 4.5m jsyk

Jee ho va

Village people over active 😌

Unless na the owner himself but otherwise, you bet the owner go wan craze..

Omo 😳

Just give am receipt if he reach car stand back

Return it to who oga?

Person wey come test drive go get money to buy na , make dem just write receipt , e no rlly go far

Big congrats 🍾

Thank God I read text driving🤣

POS or transfer??

Gbese

Brand new accidented Benz. Just pay and fix 😂😂

Gbese

You go just sign vehicle documents, pay and collect key cos nothing else broo

What a text book drive

Na to run away o

No explanation just give him the Receipts kawai
