ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Imagine test-driving a Benz and returning it like this. ๐ญ๐
323,148 ๆฌก่ง็ โข 4 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

You go just pay then carry am Go

E no hard na shey no na who wan buy car go like test drive am? So juss pay like that carry your thing Dey go house

Ahh na heart attack go first hold u for preeq ๐ช

๐๐

Glad the person is alive, could have been worse. Nothing here that can't be fixed

True true nah text driving ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ikebe, nwayแป, nwayแป ๐

๐๐

This shouldnโt be a problem, you donโt test drive a car if you donโt have enough money in your account to buy it, this just throw away the room to walk away if they couldnโt agree on price because he don buy am automatically make he just tow am to him mechanic workshop

Cash or transfer

@XcessCars abeg go give us answers

E no hard na, just tear am receipt ๐คท๐ฝ

They go bring receipt come meet you ni

Person wey video this thing need brain reset slap

Compressor of this car is 4.5m jsyk

Jee ho va

Village people over active ๐

Unless na the owner himself but otherwise, you bet the owner go wan craze..

Omo ๐ณ

Just give am receipt if he reach car stand back

Return it to who oga?

Person wey come test drive go get money to buy na , make dem just write receipt , e no rlly go far

Big congrats ๐พ

Thank God I read text driving๐คฃ

POS or transfer??

Gbese

Brand new accidented Benz. Just pay and fix ๐๐

Gbese

You go just sign vehicle documents, pay and collect key cos nothing else broo

What a text book drive

Na to run away o

No explanation just give him the Receipts kawai
็ธๅ ณ่ง้ข
how do you mess up a driving test this bad ๐ญ
non aesthetic things
19,739,978 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
