Loading video...
Video Failed to Load
Imagine this, but in Ibadan
3,128,121 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Haphyz2 years ago
Na why this country no fit go war be this we always try to make ourselves happy 😁😁

Deslilym2 years ago
I won’t walk on it, might be using it to take people’s glory

FIZZY 谦逊的2 years ago
For this Lagos 😂😂 Make them no try am You Dey drop red carpet for ground make i match 😂😂 you wan use me do juju

MrSNoockie™ 2 years ago
Abeg watin this guy get for mind ? 🤣🤣🤣

Haiwe_X™️2 years ago
Current league standings. VDM FOR THE WIN 🏆.

Adémola2 years ago
even me right here thinking .. what if he dey renew jazz 😭😭😭😭

WhatisPhilterSinging🎶💜2 years ago
Please, what did that last guy do?? 😭😭😭

Daily Laughs2 years ago
They start catwalking immediately, WOMEN!!!.... Btw, you see that last guy bah, dem suppose wire am oraimo cord for neck

Sharon 🦋2 years ago
😃

EZE UCHECHUKWU2 years ago
Let's make out time to laugh annoyingly
