Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Imagine this, but in Ibadan
3,128,121 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Haphyz2 лет назад
Na why this country no fit go war be this we always try to make ourselves happy 😁😁

Deslilym2 лет назад
I won’t walk on it, might be using it to take people’s glory

FIZZY 谦逊的2 лет назад
For this Lagos 😂😂 Make them no try am You Dey drop red carpet for ground make i match 😂😂 you wan use me do juju

MrSNoockie™ 2 лет назад
Abeg watin this guy get for mind ? 🤣🤣🤣

Haiwe_X™️2 лет назад
Current league standings. VDM FOR THE WIN 🏆.

Adémola2 лет назад
even me right here thinking .. what if he dey renew jazz 😭😭😭😭

WhatisPhilterSinging🎶💜2 лет назад
Please, what did that last guy do?? 😭😭😭

Daily Laughs2 лет назад
They start catwalking immediately, WOMEN!!!.... Btw, you see that last guy bah, dem suppose wire am oraimo cord for neck

Sharon 🦋2 лет назад
😃

EZE UCHECHUKWU2 лет назад
Let's make out time to laugh annoyingly
