Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Imagine Zlatan on this sound 😂
Комментарии: 34

Think this nigga kill am pass you though 😂😂😂

Make e spoil song for us,,,,Abi you think say na Obo Dey sing

Make somebody check on Lawyer Kunle 😂

Shut up jare make person hear sweet song

Zlatan sef go too laugh if he sees this video

No be lie at all, this one enter!👍

Washere 😂😂😂 lord of ajasa omo weyrey 😂😂

No be same our zlatan, it has to be from that side

Nothing wey no dey fit in for this country 😂😂

@Zlatan_Ibile go do cover abeg 😂😂😂😂 Zlatan nah the only rapper wey dey drop bars lyrics flows and comedy on top verse 😂

😂😂😂

How he wants us to act 😂

Na so e go dey cry 😂😂

Has kalaa Has kalaaa Ayi 😭😭😭

Big Wiz no go gree oo You dey whine make he con spoil song for am Na Zlatan make Davido never see Grammy collect. Ayi and astale don spoil many things ooo

Oga this particular song Zlatan go spoil am this one in particular o, Zlatan go murder another one not this.

Accuracy 💯

This man! 😄

E go too sweet 😊

@Zlatan_Ibile babalase ✌️😂❤️

🤣

Which kind mumu talk you dey talk so?

@Zlatan_Ibile baba do remix naw🥹

See mimicking 😂😂😂

Ajeh Shey nah Wetin he dey like be this

😂😂

😂😭😭

@Zlatan_Ibile 😲😎😲😍

No be lie 😂

Omo I think say nah only me think of Zlatan for this jam

@akinolaofficiaa Fb born

Oboy see yr neck 😹😹

ALHAJI ABDULGAFARRR WETIN NA LOL AND WHY U DE SWEAT INSIDE UR BRABUS B NA ON AC TO THE HIGHEST EEE

Werey🤣
Похожие видео
You Zlatan eerh you always dey change your mouth Zlatan 😂😂😂😂
Agogo
38,552 просмотров • 2 месяцев назад
