Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
IMO STATE: Imo State security, acting on a tip-off, raided the hideout of some Aye (NBM) cultists and students of Imo State Polytechnic. They recovered weapons, ammunition, dr¥gs, and cult-related materials. These cultists have been forcing non-cultists (Free Men) to join their cult group and have been involved in... show more
49,431 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

That's why I like the bylaws of this sailing ship ⛵️. You no fit force anyone to claw ship na the sweetness of vikings go carry the beautiful one's come. COS IF THEY ASK NORON WHO CARRY AM COME MAKE HE NO ECHO UR NAME

I be strong man, I be strong man, na e man people take dey kpai throway …,,,

If u see their face u go jst know say them never chop. Once una force them enta the ayes finish teach them how to shout "Aye Axemen, Men Bam and Kpoiii diaaaa" Then na to dey thief Waka and come online dey shout men una bam o SMH Bloody fooooooolz

See how police dey give kpoi beaten he just dey cry like baby

I dey always tell people say if any frat wan whine you use military whine dem back no frat wey no dey fear military

Ayes too dey use oppression bam people i repeat if no be davido Egede for done go extinct

This reminds me so much of an episode back in ekp. Oscar a Benin boy, me anotha guy was arrested. I mention d name cos d nigga was a punk & startd crying even b4 we hit d cell. I & d otha dude beat him up so bad inside d cell. If he is alive & tellin pple he is rugged he is not

Thank you security operative, they should go after all cultist committing atrocities

Na pirate and Eiye I blame, if to sey dem crush AYE once 1 for all the time wen Aye start for Benin, by now we for no dey hear cult violence for Nigeria, all these useless and mumu children for no dey parade dem selves as Aye axemen

Aye Axemen!!!! Dodorima to the Strong men going to prison🤣 May their metal break inside Police cell 🤣
