正在加载视频...
视频加载失败
In the kitchen cooking 20k odds😀
11,267 次观看 • 19 天前 •via X (Twitter)
20 条评论

Elizabeth precious19 天前
Make i bring salt come?😁😁

Emmanuel19 天前
🤣🤣🤣oya o

Sayheyto Vicky🚼19 天前
This kind game na plenty odds with small stake 🤲🏿🤲🏿🤲🏿😹

Melanin_popping💞🤌19 天前
There oo

Emmanuel19 天前
😀

Elvis19 天前
My prayers are with you 🙏🏼

XperienCE🌐19 天前
This one water don pass garri oo😆 No let ur over too much today

Dove 🕊luyi19 天前
With 10 naira

Gift Nkechi Aba first proud daughter 💪💕.19 天前
Add Maggie

Champz Police19 天前
Can't wait for you to dish it out asap

Oluwa Jumbo19 天前
No be lie ... E don boom

BULLISH BALLER ✨19 天前
Wetin be this nau 😂

B&C19 天前
Nice one baba Am with you

Fadhal19 天前
Our people will say kana ruwa

Demba Ba19 天前
Egbon no cash out again ooo

Daniel Jacobson19 天前
🔥🔥🔥🔥🔥 Active

THATBOYGRACE🧃19 天前
On GOD

Moses19 天前
Omo this one wey water pass indomie 🤔 no be say person go play over 2.5 and the game go end 0:0 😭 under 4.5, first 5:1 😭 make you shar good am well oo

C_I_P_H_E_R19 天前
If you don cook am finish paste abeg make men chop

Dammy store19 天前
Cook am well Make water no pass noodles ooo
相关视频
When I’m not cooking MIGA-TARDS I’m chefing of magic in the kitchen.
RyanMatta 🇺🇸 🦅
20,512 次观看 • 4 个月前
