Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
IN TUNEZ WE TRUST
28 Kommentare

In Tunez we trust.

OGBAFIA

Who are you voting for in 2027 election?

we don too rewarm this song nau

Announcement 😂😂

Ogbafia no 1

Tunez too active 💯🦅

No let Nigeria army see you with this jacket

You sure say you sabi this dj work

Money too constant 🔥

You’re too good at this game

Make them leave this dj work for big tunez baba sabi am die ❤️🦅

Sexy girls in my city

Proper DJ

💯 Ogbafia dey your side

You just dey rewarm ham That’s why Ecool is better than you

@Agent_Imaan Comot am for mind

The most coordinated Cartel DJ 💪🔥🔥🔥🔥 yy

Slovido don later run mad 😂😂

🔥🔥🔥🐐

Tunez do me 20k abeg

OGBAFIA 🤜🤛

Fc anthem 😁❤

Music is just In the best hands of Good Tunez and vibes OGBAFIA ♥️♥️🦅

OGBAFIA FOR A REASON

Ogbafia

❤️

OGBAFIA 👹
Ähnliche Videos
Sensitive content
DJ TUNEZ Never trust the loyalty of a p00r man.
SEUN Yk
25,327 Aufrufe • vor 5 Monaten
