Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Inbox for YBNL Mafia.
19,252 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

The lyrics that says “badoo nah baba” u think say d lines nah just for fun Oro ni 💯

See as I dey laugh like mumu, peace of mind wan wound us 😂😂

Peace of mind wan finish us🤩😂

Awa kan n gbadun ni 😄

Baddo na my mentor right from time still now strong I wish to meet olamide one day

No be lie Peace of mind full here

Allah that kind thing

Make we just dey lowkey abeg... We no dey do gbogbotigbo

You no fit see us dey argue unnecessary nonsense

Everything baba use please us no violence for here at all —- ontop we sabi the king 👑 no dragging just full of enjoyment ni te wa

Baddo is the Messiah 🤭🏅💐

We are too mature bro

Them no fit relate 😂😂

Peace of mind

Peace ✌️

YBNL on a ice level No problem just peace and respect

Sure 💯 bro No be lie ooh🤫🤫🤫

Nah we deh enjoy pass 🥰🥰

Peace want kill us 😂😂😂😂

Pce of mind 💯

Wait a minute does baddoo and burna boy have a song together

Me and peace ✌🏽 na 5&6

Na everybody dey chop Baddo

Na mature people full ybnl we Dey on composure

The Baddest how can I b part I do music o

Baba na universe 💖 😊 Raw legend 🙌 YBNL

Baddo na baba

Na one family my bro

Biggest fans base 🤸🏾♂️

E DON TALK FOR EYAN MAY WEATHER

He is the king of afrobeats and king of rapper’s greatest of all time

We’re peaceful because everyone agreed that his the greatest of all time.

