Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Incase you’re not aware, Na here e dey happen today😂
89,517 Aufrufe • vor 16 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Oya make we Dance, gbedu 🍻🚀🚀🤸🕺

😂😂

This is the reason I renew my subscription last night instead of paying my house rent 😂

Erigga Dey chock davido for neck

I no know which fans mumu pass, DAVIDO OR RONALDO

Ambassador for rich kids 🥶 Omor

Omo e go far

Today go long ooo

If you miss one day for this app e go go be like say you back to 2005

I dey sit down like mad

Osakpolor Frogido SLOVIDO Abeg which other name again😂 everyday na naming ceremony

But why Davido Dey always act like victim for matter wer nobody mention him name.

Eriga dey press obo neck wella😂

Ambassador of rick kid. The name tap 🤣🤣

Make I go lap here o 🤣

You don carry dis sound come back

There jor 😂

Ambassador of rich kid😭😭

I plaster 😂😂

I don help am respost make the opponent see am😭😂

Na here we de 😂

@OnuSkid80 😂😂

Who day craze

There jor 😂

Wetin dey sup like this 😂😂😂🤣

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣 slovido bald head

Get in joor

😂😅

You like trouble ehh

E dey break 😭🤣

Muzzz😂

“SLOVIDO” Na once e yenk me😂
