Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Incase you’re wondering…
293,232 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 65

@WhotfisSpark i pity man wey go marry her, she go use crocodile tears wound am.😂

@WhotfisSpark You’re right

@WhotfisSpark 😂

They said wonders shall never end but my own dey different… it has ended abeg 🏃🏾♀️💨

😂😂

You chop Lacoste keh 😭

😂😂😂

See as you happy to chop croc

It's actually nice

Ahhhh

All these yarinya girls seff

You and that bros no Dey alright

Why crocodile

Why not?

Chai

Una dey chop o😭

😂😂😂

i get why you need to wear them glasses tbf.

Mehn!! Lee ur so pretty😍😍🥰

Thank youuu🥰

Please nau😭

First time on bike? Omo

I wish it was me they kee'd for you to eat 🥺🥺🥺

Are you crazy??😂😂

You no real at all Them suppose arrest all of you for that place.

Crocodile 😳

Yes😅

Added to my to try list

See as your kumaty is shaking.

😭😭

I recognize that man’s voice.

You’re supposed to recognize your man’s voice now

No oo he is yours abeg not mine.

I don dash you

first time on bike keh

Crocodile is sweet o Tasted it once

Yes it is Tastes like regular meat and fish

Alajenu

Same to you

Not me in this life

Khan, I thought you were adventurous 😏

Not when it comes to reptiles 😹

I wanted to say something but😂😂😂

Say it 🙂↔️

😂😂

Wetin Lee no fit chop😅

Omo e Dey o😂😂😂

And your stomach no dey ever big😅😭 Which kain juju you dey use

Genes oh

I never wondered ooo😭😭😭

😂😂

Your dress 🥰

God forbid.

😏😏 but you Dey chop bush meat

Y’all eat anything huh

Yes

Careful o🥲

😏

The spot get fresh natural palm wine?

Crocodile meat with palmwine hit different

Why your cheek dey shake on bike

Sign of good living

Cheeky girl!!

Eyes don dey ok

That juggling on bike >>>>
