正在加载视频...
视频加载失败
Incoming 🚨 #Feeling 🎼🔥🚒
57,939 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

I speak in behalf of everyone, we don want rudeboy, we want psquare

If you like do show for Abeokuta.. if you no align with your twin brother, nobody go attend the show

1. Make drama with my twin brother 2. Drop one jam 3. Cashout 4. Repeat

Wrap it up with this same sound rudeboy, to be honest you keep repeating the same sound. That’s not creativity. No shades🙏

You and your elder brother collabo together take run your twin bro better street, that's so bad of you braah

Come why una dey behave like children na where everyday u and ur bro na fight fight.. My tell u una songs no dey sweet individual unless una reunite una sef come back to p-square nai una song go sell

Go make peace with your brother

Oga go and make peace with @PeterPsquare . You better open your eyes @Jude__oc has put division between you and your twin brother.

Trash no one listens to your shit

🔥🔥🔥
