Loading video...
Video Failed to Load
INDUSTRY MACHINE.
832,359 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

VEE.2 years ago
I don’t know whether to be impressed or concerned 😂😩

LERRY2 years ago
I carry front row for Yigs FC and na me you first diss before you even diss Pesin wey carry your babe. Men will stain your white

Oyiga Micheal2 years ago
My broooo na shoutout ohh. Na only you be my boss 🙌🏽

valking ♔2 years ago
I like as lerry collect, please the next one can you help me insult smallie and Lawrence?

valking ♔2 years ago
Lerry wey no do anything still collect 😂😂😂😭😭

Four-eyed Edo Boy™2 years ago
Bro, this…bro this thing take style hard oh

Abiodun A. Adeleke👨🏽💻2 years ago
Na like this Odumodu sef start o. Who knows you might be the next big thing o. But you be Ronaldo fan 😭

YOM🗣️2 years ago
Omo I hear some lines o 🔥🔥🔥 Vee suppose fling Magixx one time

Dehkunle 🧸2 years ago
Industry machine

Temz2 years ago
Already better than Boy Spyce , I’m afraid
