Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
INDUSTRY MACHINE
231,004 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Ike 2 yıl önce
Werey drop the song already

TOXIC BOY 😈 30BG🇧🇪2 yıl önce
Abeg wetin dem dy call odumodu fans ?

BIG GEE2 yıl önce
And I’ll say it again!

Ishaq2 yıl önce
Snippet wey you drop since January and we dey September now you still never drop am 🙄

Chicksman2 yıl önce
Imagine performing unreleased song 😂😂 Odumo na afro-unreleased you dey do now o 😔😞🤧

ÈŁÍJÅRH!🦅2 yıl önce
Industry football analyst

Festus2 yıl önce
Oga if you know say you no go release this song… No dey stress me out,, see as I dey find the song for over 4 months now

Pop art🥇2 yıl önce
Concert dey tire me to go since everybody don turn content creator

westernized 🇨🇦🇬🇧2 yıl önce
I’ve been searching for this song on platforms for weeks not knowing this Werey hasn’t released it. Kala release this song ijn😂

TOXIC BOY 😈 30BG🇧🇪2 yıl önce
Afro cultist* ❤️❤️
