Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ineos 🤦♂️
28,677 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
29 Kommentare

Konza was there INEOS should be judged this season and not Carrick If that man fails. They are to blame Zero ambition

I tire for dis people mata

The boy is very good

I actually feel they won't sign that LB position this summer.

This guy should be at man Uted now

Honestly 😂 I’m watching Travernier too…

Shut up...na everything una wan talk about ineos this ineos that what do you expect from a minority owners?? Rubbish no drag glazers day find ineos up and down

Do you know how old he is? 😂😂. 30 freaking years of age. Btw muñoz is a right back

Bro the guy is 30 so that’s why

They are not even talking about buying players very useless people 😞

The scatter are useless...the club is useless both in signing and selling of players

I've always said we needed a right back That guy irrespective of his age is a very good player, better than dalot for sure

Make Munoz dey go e go abeg, which one be say ineos no serious? Make we dey pursue person wey dey around 30ths when you get Dalot and mazi

Hmm, I think the rumors are true that my club is broke ☹️@ManUtd @UnitedStandMUFC #premierleage

Yes oo and Munoz na good player oo even if na 30 years old him good

This guy better pass dalot and mazraoui combine together This better pass dalot and mazraoui combine together

Na everybody we go sign

Oga STFU ur football knowledge is whack

Very unserious club

Na everybody make them sign 🤦♂️

Last last Man U go be like wolves

See we'rer=

Una nor dey check age ?

U go too cry this season just wait ✌️

Y must man utd play more!!! Una fans wey no go drop shi shi go they give analysis

30 yr old man you dey call this boy? 😂😂😂😂

If ba manutd go now dem go say na 85m

He’s 30 already which is the reason they didn’t go for him

Even Malik duff way go Branford

