正在加载视频...
视频加载失败
Infection nah water 💦 for this side
39 条评论

Only infection??? Bad luck go Dey follow you Them go sack you from work Your phone go spoil Your laptop go get keyboard issues CL go block you You no go chop sporty for like 5 months.

Guy you dey vex ooo

Funniest thing this girl might not contact HIV till they retired, while does we call decent are HIV/AIDS distributors

Which be do you gelt it?

😂😂😂 you self hear am

I tells you... She even add clock it 😂

Nothing concern all this one with generational wealth lol once dem don born 2 and reach 30 na to find one junction begin dey sell seaman 😂😂😂

Na egboń Adugbo their package

Ekuke must always dey the background 😄

Na Dem be the originator

Aswear 😂

“Gelt it” 😂😂😂

Ajeh 😂

Na here them gk discover new strain of hepatitis B

Yellow face with black yansh

@eljefenso God abeg

And they are fine babes with potentials o 🤔

This is not just funny but more satirical Portable spec

These ones are 15k/10k TDB oloshos that always stay more than 5 girls in single rented room and only go out to hustle at night and sometimes afternoon based on control

Thisis so pityful. The target auduence💔💔💔

Ur sapa go first thank God

You fit dey touch all this kind girl make you no get infection But touch a tush madam once and your own go spoil Herpes na rich people infection and e no dey show for face

Chai😭😭😭 I pity sm guys o

Marry this one's as wife and make her vex for night na there you go know. If dem no use pillow press you, dem fit use knife cut your prick.

This one Na real wife material, if they love you, they love hard

No medicine go cure who carry dis ones o

Do you gelt it ? I gelt it 😂😂

Video that they can't be happy about doing it in the next 10 years. Imagine each one of their children seeing it in the future. 💔😒

Wetin be this 😂😂😂

Infection unlimited

Just lol. That one Dey flex cheese balls. Faaji Dey ghetto 😂😂

Some men 😭😩

As I see the second girl I bust laugh 😂😂😂

😂😂😂😂

De worse tin be say the deadly disease de take forever to show

This ones Sabi do abortion well well

Walai

@ehuhu_d the real FAFO🤣

Full trailer load of infection
