Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Inside Davido’s Bombadier 7500 jet 🤯 ❤️

265,345 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля CHIMDINDU
CHIMDINDU1 год назад

Person wey no get jet get the bombadier app for phone still get section inside de jet , u don hear say any artist for Niger get en own section for the pj dem de hire ? 😂

Фото профиля 𝕻𝖍𝖆𝖗𝖒𝖆𝕮𝖗𝖚𝖈𝖎𝖇𝖑𝖊 🥼💊🔬⏳💡
𝕻𝖍𝖆𝖗𝖒𝖆𝕮𝖗𝖚𝖈𝖎𝖇𝖑𝖊 🥼💊🔬⏳💡1 год назад

Davido no get jet, yen yen yen 😂 See Evidence oh 🤣

Фото профиля BIG ARMY
BIG ARMY1 год назад

We no dey rent jet here

Фото профиля real30bg🫡🫂🇧🇪
real30bg🫡🫂🇧🇪1 год назад

Make all these obo cousins still de stay one place 🤨, their own is getting too much

Фото профиля __ik.official
__ik.official1 год назад

Davido is truly a family man Always carrying everyone along

Фото профиля Celestrogen
Celestrogen1 год назад

Davido dey steady rock ZTTW 🔥

Фото профиля Sk Spiritual📿😈
Sk Spiritual📿😈1 год назад

Be like devil wan use that girl? Watin she dey ask those pilot so🙄 Can she what???

Фото профиля Kuubii 🇧🇪
Kuubii 🇧🇪1 год назад

To have a bombadier app on your phone you need to have a jet 🛩️, not just anyhow jet but YOUR OWN JET 🛩️!

Фото профиля Damilare
Damilare1 год назад

Damn Money good die🔥🔥😭

Фото профиля ˗ˏˋ ✞ ˎˊ˗ 𓆉𓆝 𓆟 𓆞 𓆝 𓆟𓇼
˗ˏˋ ✞ ˎˊ˗ 𓆉𓆝 𓆟 𓆞 𓆝 𓆟𓇼1 год назад

Una still dy hate on am

Похожие видео