Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Inside Davido’s Bombadier 7500 jet 🤯 ❤️
265,345 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

CHIMDINDU1 yıl önce
Person wey no get jet get the bombadier app for phone still get section inside de jet , u don hear say any artist for Niger get en own section for the pj dem de hire ? 😂

𝕻𝖍𝖆𝖗𝖒𝖆𝕮𝖗𝖚𝖈𝖎𝖇𝖑𝖊 🥼💊🔬⏳💡1 yıl önce
Davido no get jet, yen yen yen 😂 See Evidence oh 🤣

BIG ARMY1 yıl önce
We no dey rent jet here

real30bg🫡🫂🇧🇪1 yıl önce
Make all these obo cousins still de stay one place 🤨, their own is getting too much

__ik.official1 yıl önce
Davido is truly a family man Always carrying everyone along

Celestrogen1 yıl önce
Davido dey steady rock ZTTW 🔥

Sk Spiritual📿😈1 yıl önce
Be like devil wan use that girl? Watin she dey ask those pilot so🙄 Can she what???

Kuubii 🇧🇪1 yıl önce
To have a bombadier app on your phone you need to have a jet 🛩️, not just anyhow jet but YOUR OWN JET 🛩️!

Damilare1 yıl önce
Damn Money good die🔥🔥😭

˗ˏˋ ✞ ˎˊ˗ 𓆉𓆝 𓆟 𓆞 𓆝 𓆟𓇼1 yıl önce
Una still dy hate on am
