Inside kirikiri prison🧎🧎
21,696 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

@radioboycragg I can guarantee you that majority of them are innocent

where space meets sound

Any thing that will take away your freedom abeg avoid it by all means

God abeg Make I no see anything wey go carry me reach here o Funniest part is that some people here are there for crime they didn’t commit

So many reasons to be grateful to God

Bookmarked so I can show this to my boys, especially my small brother wey no dey hear word

God no let any of my family smell this place

The fact that you can be innocent and still end up here is bone wrenching. I can only imagine the smell, the diseases God abeg

Put me here in the morning, and I will be dead before Noon same day. God abeg ohh.

Chucks where you Dey get all this your videos from sef.

From Ọbasanjo Internet boss 😂 Make I dey update u now 🫵🧎
