ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Inside life๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

44,539 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

25 ๆก่ฏ„่ฎบ

BIG OSHEY ็š„ๅคดๅƒ
BIG OSHEY1 ไธชๆœˆๅ‰

Normally na she suppose seat for back

sageX ็š„ๅคดๅƒ
sageX1 ไธชๆœˆๅ‰

Girl suppose Dey back of car Dey flex sha make you and your nigga Dey control the car. No be everything be fight

Rogueclaimer ็š„ๅคดๅƒ
Rogueclaimer1 ไธชๆœˆๅ‰

Base on normal OT you and your guy suppose know say unah dey chop the girl make the girl no know say two of unah know

Metrotips โšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Metrotips โšฝ๏ธ1 ไธชๆœˆๅ‰

Whereโ€™s my babe. I be Mavo na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

timii ็š„ๅคดๅƒ
timii1 ไธชๆœˆๅ‰

Wetin be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Habibi ็š„ๅคดๅƒ
Habibi1 ไธชๆœˆๅ‰

Jenkelebe Settings ni oooo๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜‚

dicey ็š„ๅคดๅƒ
dicey1 ไธชๆœˆๅ‰

The plot twist at the end bro๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚

Onyia Victor ็š„ๅคดๅƒ
Onyia Victor1 ไธชๆœˆๅ‰

Your content is really real life story ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Victor Amadi ็š„ๅคดๅƒ
Victor Amadi1 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚ me i no be him boyfriend ๐Ÿคฆ๐Ÿฟโ€โ™‚๏ธ! Na where I stop dey watch

Owen ็š„ๅคดๅƒ
Owen1 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚

To-Sin ็š„ๅคดๅƒ
To-Sin1 ไธชๆœˆๅ‰

The way I go take push you for chest. You go shock! Make I greet your babe? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Talk - Active ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
Talk - Active ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‘‘1 ไธชๆœˆๅ‰

Ala! Still doesn't make sense. The kind message una dey pass, dey use content dey cover up sha

Pharmacist Maximus Decimus Meridius๐Ÿช„๐ŸŒฑโ˜˜๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Pharmacist Maximus Decimus Meridius๐Ÿช„๐ŸŒฑโ˜˜๏ธ1 ไธชๆœˆๅ‰

From the kyn settings wey mikido Nd the girl dey on, me I already know say jenkelebe dey sup behind the scenes ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Godson๐Ÿ’ฐ๐Ÿค‘ ็š„ๅคดๅƒ
Godson๐Ÿ’ฐ๐Ÿค‘1 ไธชๆœˆๅ‰

Make I no lie my babe go sit down for back oo..

cokฤ“ ็š„ๅคดๅƒ
cokฤ“1 ไธชๆœˆๅ‰

LOW IQ skit .. mid mid mid skip skip

(!) .๐ŸŽ. ็š„ๅคดๅƒ
(!) .๐ŸŽ.1 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚

Davidollar$๐Ÿ“Š๐Ÿ’ธ ็š„ๅคดๅƒ
Davidollar$๐Ÿ“Š๐Ÿ’ธ1 ไธชๆœˆๅ‰

Never saw it coming jezzz๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

The 3rd Eye ๐Ÿ‘๐Ÿชฌ Gemini โ™Š ็š„ๅคดๅƒ
The 3rd Eye ๐Ÿ‘๐Ÿชฌ Gemini โ™Š1 ไธชๆœˆๅ‰

Very Tight Setting....

4 ็š„ๅคดๅƒ
41 ไธชๆœˆๅ‰

lol why you go Dey follow ur guy babe Dey drag no OT

Newbie ๐Ÿ“ˆ๐Ÿ’น๐Ÿ“Š ็š„ๅคดๅƒ
Newbie ๐Ÿ“ˆ๐Ÿ’น๐Ÿ“Š1 ไธชๆœˆๅ‰

E don cast

Emperor_Godson ็š„ๅคดๅƒ
Emperor_Godson1 ไธชๆœˆๅ‰

Bad guy ๐Ÿคฃ

Ratel ็š„ๅคดๅƒ
Ratel1 ไธชๆœˆๅ‰

What kind of friend is this?

Owen ็š„ๅคดๅƒ
Owen1 ไธชๆœˆๅ‰

Thunder no far mikido aje! ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Kh_eem10 ็š„ๅคดๅƒ
Kh_eem101 ไธชๆœˆๅ‰

Why una dey wear different shoe na๐Ÿ˜‚

ยฃmaxybig โ„ข๐Ÿ’ฅ ็š„ๅคดๅƒ
ยฃmaxybig โ„ข๐Ÿ’ฅ1 ไธชๆœˆๅ‰

Ahhhh๐Ÿ˜ฉI never saw that ending coming

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘