Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Inside life😂😂
44,539 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
25 Yorum

Normally na she suppose seat for back

Girl suppose Dey back of car Dey flex sha make you and your nigga Dey control the car. No be everything be fight

Base on normal OT you and your guy suppose know say unah dey chop the girl make the girl no know say two of unah know

Where’s my babe. I be Mavo na 😂😂💔

Wetin be this 😂😂

Jenkelebe Settings ni oooo😃😃😃😂

The plot twist at the end bro💔😂

Your content is really real life story 😂😂

😂 me i no be him boyfriend 🤦🏿♂️! Na where I stop dey watch

😂

The way I go take push you for chest. You go shock! Make I greet your babe? 😂😂😂

Ala! Still doesn't make sense. The kind message una dey pass, dey use content dey cover up sha

From the kyn settings wey mikido Nd the girl dey on, me I already know say jenkelebe dey sup behind the scenes 😂😂

Make I no lie my babe go sit down for back oo..

LOW IQ skit .. mid mid mid skip skip

💔😂

Never saw it coming jezzz😭😭😂😂

Very Tight Setting....

lol why you go Dey follow ur guy babe Dey drag no OT

E don cast

Bad guy 🤣

What kind of friend is this?

Thunder no far mikido aje! 🤣🤣

Why una dey wear different shoe na😂

Ahhhh😩I never saw that ending coming
Benzer Videolar
Sensitive content
I been a boy my whole life 😂 now I’m pregnant wtf is life 😂😂😂😂
ASIAN DOLL 🧚🏾♀️
533,563 görüntüleme • 1 yıl önce
Day In The Life or Your UNEMPLOYED FRIEND 😂😂😂😂 Easy Life frfr
KYLE 🖕🏽
165,655 görüntüleme • 3 yıl önce
Sensitive content
Yoruwood life don spoil 😂😂😂😂
Femi
83,850 görüntüleme • 1 yıl önce

