Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Instagram vs Twitter comment section😂💔
34,907 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

na so person tell my neighbor say "u wan dey use the car deliver bread?" Omo I first stop breathing 💔😂

“God wey do am for you, make hin avoid me oo” this shii dey always sound like curse in my hear 😹😭

Twitter is not for the weak. Twitter is a home for Semi-humans 🤣

Omo this is relatable like mad 😭😭😂

This is so accurate

X no b for d weak

the guy no believe wetin him hear

They no get joy

@CyberOnChain no be raig bait be dis

The real thing wey dey happen here

Omoh your Ai making are so cool

X no get joy

TikTok comment section is not for the weak 😂 X still dey learn

E no fit worst reach TikTok sha😅

X people no real 😭😭, na why celebrities dey even run from this app, all of them na Instagram dem go base 😂😂.... Respect to celebs wey dey active for this app 🫡

You no add Tik Tok ohh 😂😂 Na those people mouth bad pass 😂😂

Na TikTok comment section worst 😂😂

Ena done see us finish naaa 🤣🤣😂😂😂 Which one be that god may do am for you may him avoid me

X ya werey gan o 😂

Go TikTok first 😂

God way do am for you make him avoid me 😂😂😂😂😂

No TikTok comment 🤣🤣🤣

Crazy 😭😂

@skinycomics Na TikTok him suppose use 😂 twitter dey learn from them

X will always tell you the truth

On a Norms u for just buy iPhone 13

TikTok worst😂

X is brutal 😂😭😭

😁

😂😂😂💔

Tiktok have got to be the worst ever 😂

God wey do am for you make e avoid me Keh 😂😂 Omoh you go first Fra

You Dey craze jare

Real

U for just buy 2 Ram 😂
