Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Intentional men >>>>>
1,661,682 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

On top student wey her fellow student don chop 😹

For the record, some of her friends go later go knack that her boyfriend… 98% sure banker.

Once you don Mumu like this, they go dub you "intentional man"😂

remember no refund for relationship.. i no wan hear complain o

Intentional men = Mumu

Lmao, that journal is the only thing she was not excited about That tells you a lot

Hope say him mama don chop belleful too sha.

See as them haters dey shouth awww awww as if they're happy for her genuinely

Intentional man indeed 😂😂 Make I just dey observe

"After all I've done for you." Reply: "Did I ask you to do all those things?" We wait....

You shall know them by their level of mumu, this one is pure Ghe Ghe university drop out. I am not against treating your woman well but wait until she tells you that you aren't his type after spending a fortune on her. Those her friends at the background will still be the ones to tell her to leave you because she deserves better.

Dem no dey pay to learn lesson

Na so e dey start. Now the girl go leave am and he won't be able to move on. Dindinrin

Intentional man una.. all I see is someone throwing money at a woman..any man with money he can spare can do that.. Anyways, I am happy for the receiver. As for the giver,I no wan hear ‘after all I did for her’ o, cos nobody force am to do am

Them no Dey tell person Na you go learn lesson 😂

Intentional Man... Ke You go too cry ehhh

Why did she look at the journal like that? Is it not part of the gifts? 😂😂😂😂

2–3 years from now you’ll be hearing, “Wizarab10 please keep me anonymous” “After everything I’ve done for her.”

One thing is that she will never ask how he made this morning. It is to make noise like a lonely bird

I hope he treats his family right too Well congratulations to the lucky gal 😌😌😌😌😌😌😌

Lmao...why is everyone in the comment pained? Allow person wey get money to spoil him babe nah 🤷♂️

Do whatever you want in this life but don’t let them call you a “Real man,Intentional man and mature man” … Na dodoyo wey go Harvard dem dey call those name

My babe show me this video, I tell her say na Ai 😂

While the boy/friend is very foolish, I commend the girls for the fake screaming. If you check well this kind of girl are usually the most dullest in class but think being beautiful is enough. I don’t rate such men & women who have these mentality and behaves this way. I think they fit perfectly. Time will vindicate.

🌝 This is let you all know that Rabiu has changed his handle from @legendary_411 to @usmaann_400 He is a known scammer, once you make payment for foodstuffs, he'd block you. Do not patronize him!🫡🚶

God, na intentional woman I dey find oooo

This one never reach to enter university. I for recommend Gehgeh University for am. He'll eventually grow and come around.

See as you dey do yaba... You never wake up, rich pikin🥲

Her friends done follow dey shout we love you in the background. Trust me they mean it! She just doesn’t understand it yet😂

For exam wey no sure say she no get extra year

An intentional man can also be defined as didirin

Just make sure say you marry her because you cannot do this then leave her for another person. I no get patience to counsel web3 men again.

This is where it turns bl00dy if this girl tries to leave him. We go dey

Bịa, marry am oh, make una two marry oh.
Ähnliche Videos
Men that do skin care routines >>>>>>
YabaLeftOnline
156,538 Aufrufe • vor 3 Monaten
