Loading video...
Video Failed to Load
iPhone go think say na ai 😂😂
10 Comments

Fillipo Saga1 year ago
Omo, this zoom fit see person future

sureboy 🪖1 year ago
iPhone no still be Samsung mate

FLACKO1 year ago
I'm still always going to get apple.

King of Creativity1 year ago
iPhone owners don’t drink garri

Ayoku1 year ago
Some other phones can do this aside IPhones

Vintage 🥷🏿💪🏿💯1 year ago
Una nor go talk about the electric pole wey wan bend enter road

Lanre Ajayi1 year ago
Zoom d camera reach where dem dey sell garri then zoom d garri come your side. If hungry really catch you, you go comot for house 🙃

Taslim Olatunde1 year ago
No one is talking about the falling pole. Its a serious hazard

She’s an “Akwa Ibom Girl”🥺1 year ago
Which phone is that ?

Donaotel 𝕏1 year ago
IPhone can't relate 😅😅
