Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
iPhone vs Samsung || Durability Test💀
24,924 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

GODWIN 🔜🔛🔝💯1 yıl önce
If na my iPhone 7 As u throw am e go first bring like 2-3angels come down

Weather, Maps and some AI2 yıl önce
Have you updated your phone to iOS 17?

TAYO 🏈1 yıl önce
Sha text me when u get to computer village ... Screen dey for u

BIGMO GAME1 yıl önce
You guys hate iPhones or you think it’s too overhyped?

Budu🤡1 yıl önce
Better features they both phones wey una fit use do content, not all these mids content jare, make una grow

Sarkistone Gh1 yıl önce
Apple go sue you guys ooo 😂😂😂

Felix1 yıl önce
You guys don pathological liars 😂

ghostdaddy1 yıl önce
If I hear say your Samsung screen no break

CARTEL1 yıl önce
Omor come taste this my IPhone 16 make I see wether e no go carry one angel come down

TUFF🦅🤍1 yıl önce
This one weak me😂

hor lash ile1 yıl önce
Omg get that Samsung now
