Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
.IRON ⚔️🩸 IF YOU LIKE GYM. 😤⚙️
844,534 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
35 Kommentare

@6uff_ Odumo run wear shades make he for avoid eye contact, your mind no go dey ke😂😂

@6uff_ See Odumodu’s brother Odumada freestyle you can see the similarities in their Rap.

@6uff_ I go gym oo 😂

@6uff_ Nah why you carry 10 men follow body ? 😂😂😂

@6uff_ Only you for mount there na😂😂

@6uff_ My tl 😂

@6uff_ Unrelated why that swimming pool water dy green ?

@6uff_ Iron Vs machine no be lie😂🔥

@6uff_

@6uff_ The guy muscle 💪 they fear you even as you they shoot the video

@6uff_ Insane pr, I give it up to @6uff_ The machine is here‼️

@6uff_ I love how U carry back-up, 5 men with you incase things no go as planned 😂😂🔥🔥

@6uff_ Abeg guy 😂😂😂 where the pin dey ????

@6uff_ Loving this new bromancee!!!!

@6uff_ I too like your ginger until dem elbow you 😂

@6uff_ If you like gym

@6uff_ IF YOU LIKE GYM.

@6uff_ OD check my cover out Warri to the world

@6uff_ Na you make me quit gym

@6uff_ As you no con get monsul nko😂

@6uff_ 😂 If you like Gym! 🔥

@6uff_ #IFYOULIKEGYM

@6uff_ Oh my God I’m gonna cry my two favs 😭😭😭

@6uff_ Iron and Machine. 🚬

@6uff_ Everybody dey rush build pool , not thinking about the maintenance cost .

@6uff_ Beautiful people kindly patronize me

@6uff_ Oya tell me say fear no catch you as you dey mend am 😁😁

@6uff_ IF YOU LIKE NO GO WEDD

@6uff_ Person Wey suppose give u knock lol No try this one for my side sha

@6uff_ Try find am go where he dey gym and say if you like Gym, i want test something😎

@6uff_ Una dey rear tortoise?? Abi alligator

@6uff_ jesus wept 😭

@6uff_ My cousin wey hot

@6uff_ oDuMoooo!

@6uff_ Unrelated but that swimming pool is crazy baby 😭😂
